Tales by Moonlight

How e dey be na tweener
Wetin dey play na
Why you just dey inside room like this
Omo Guy I dey on my Dracula vibes no reason me

Papa tell me say i be bad pikin i dey give am stress ohh
E no even dey proud of me i dey bring am disgrace ohh
I don't dwell in negativity me i no look uche face
Bless my mama
for the nine months wey you labor
Carry belle you no abort am
Daddy I'm doing my best
Make you no look me dey vex
Thinking I might be a fool
Back when I dropped outta school
But I understand you
So i am praying for you
Pray that you stay for me
Ehhh

This na my story ohh
Tales by moonlight
I Dey by myself ohh
Call me a loner
Rolling my kpoli ohh
Yes I'm a stoner eh
Yes I'm stoner eh
Yes I'm a stoner eh

This na my story ohh
Tales by moonlight
I Dey by myself ohh
Call me a loner
Rolling my kpoli ohh
Yes I'm a stoner eh
Yes I'm stoner eh
Yes I'm a stoner eh

When I was a child I was scared of the darkness
I'm all grown now I crave for the darkness
I get pleasure sitting in silence
Don't mean I don't really wanna have friends
I'm a negu with a really deep conscience
My actions got Consequence
I don't really wanna follow up no trends
I'm just moving in my sequence
In my defense
I'm a negu who tends
To not shake hands
And I really no send
Cuz y'all pretend
Do you comprehend
Life No be contest
But I will contend
What's rightfully mine
Stay content
Grateful for mine
Rich negu,spending alone time
Please make sense if you loan my time

This na my story ohh
Tales by moonlight
I Dey by myself ohh
Call me a loner
Rolling my kpoli ohh
Yes I'm a stoner eh
Yes I'm stoner eh
Yes I'm a stoner eh

This na my story ohh
Tales by moonlight
I Dey by myself ohh
Call me a loner
Rolling my kpoli ohh
Yes I'm a stoner eh
Yes I'm stoner eh
Yes I'm a stoner eh

This na my story ohh
Tales by moonlight
I Dey by myself ohh
Call me a loner
Rolling my kpoli ohh
Yes I'm a stoner eh
Yes I'm stoner eh
Yes I'm a stoner eh



Credits
Writer(s): Toboulayefa Yalah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link