Oke-Ite
(And Oga Micky bu afam)
Eeh, kee ife m ji okeite eme, i put it on God (on God)
Onwelo ife mji okeite eme, i put it on God (on God)
I put in the work, oluwa dey bless, steady on God on God (on God)
If you put in the work Oluwa go bless, steady on God on God (on God)
Dose obi gị ọcha, some of una na envy wey dey do una
Dose obi gị ọcha, some of una na bitterness and greed
Dose obi gị ọcha, some of una, na una still dey do una
Dose obi ghi ọcha, boy dose obi gị ocha
Kee ifem ji oke eme, ego one ka oga enwete nwu
I put in the work, i put it on God pasa na echenu nkemu
Funny how boys dey soil their hands for lexus 330
Why you dey vex, why you depress, you never even reach 30
Jonzing, kee ife ina awoori onweghi maka what they posting
This whole thing dey scatter my head, nwanne what's up with all the boasting
On facebook and twitter, on IG and tiktok
Omo when i know say people wey get money no dey even like to too talk
This generation is casted, for something wey go soon be past tenses
Na why you dey steal, na why you dey kill
Shey you know say you no get sense?
Na why you kill your mama, boy na why you kill your papa
If them ask you why kita nwanne isi na o sapa
Funny thing be alot of una amalo ka esi achu this money thing
What a sorry thing, if e no be your time, e no go stew if you like put the curry thing
No be worry thing, que sera sera wetin go be go be
Icho ilu guy but imalo na obulo onye na alu gee bu gee

Kee ife m ji okeite eme, i put it on God (on God)

Nleka bu phase, obele oge now e go pass you by as long as you dey work
No go rush before you die
I know say you dey try, i know say you dey do your best
But you no know wetin dey God chest, e fit be you be next
Etinye kwana aka na ife ojoo
Ife ojoo ada ewete kwa ife oma
Onwedii ife gị na ekwensu melu kita nwanne o ga ekwe ka jee nke oma
He will always try to play you, for little change (little change)
And his kind of change na apc kind of change (kind of change)
You know, I'll always, I'll always tell you bro
But obulu na onwe ka isi rụọ ya nwete coin and gift cards try and trade to Oga Bitcoin
Woo, and Oga Micky bu afam

Some of una na envy wey dey do una
Some of una na bitterness and greed
Some of una, na una still dey do una
Boy dose obi gị ọcha (dose obi gị ọcha)

Credits
Writer(s): Miracle Chinanuekpere
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.