Ah

Ah ah ah ah
Ah ah eh eh o
Eh eh oh oh
My name na Omono

Ah ah eh eh
Ah ah eh eh o
Eh eh oh oh
No dey look me like Papa Ajasco

Omo
Wetin happen
I dey sing since una no wan notice
Omo
Wetin pa
Upon say I dey mix am molly
Omo
Duro no oo
I'm the boy sent by Most High Holy
Omo
Kilode
Why did this world just leave me lonely

So I sit down with my
Fingers crossed I dey
Watch
Make I see wetin wey wan sup
Don sacrifice my sweat
And blood before you talk
Makeyou ask bout the
Days things worst

I've been on the hustle
Nothing man never do
I deserve a cuddle
Or maybe a nipple

Ah ah ah ah
Ah ah eh eh o
Eh eh oh oh
My name na Omono

Ah ah ah ah
Ah ah eh eh o
Eh eh oh oh
No dey look me like Papa Ajasco

Hope you remember 2020
On the lockdown I dropped my Album
Had to sell all my Gucci Fendi
And on this one I sold my laptop

Ko tò
One thing is one thing is
You cannot handle it
If this is you
Some killer some do juju
But me stand in my
Believe in truth

Omo Omo
Ah ah
I dey go where the money dey o
Ah ah
Ewe o
Never been on a Holiday o ah ah
Ewe o
Wan wa mi mo wa ni nu le o ah ah
Eh eh o
Ma pe mi mo wa le se ise o

Ah ah ah ah
Ah ah eh eh o
Eh eh oh oh
My name na Omono

Ah ah ah ah
Ah ah eh eh o
Eh eh oh oh
No dey look me like Papa Ajasco



Credits
Writer(s): Okike Victor David
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link