Pose

Yeah
(Its Boombeatz baby)
Doctor, Doctor, Yeah
Yeah

Look
I've been on my grind
Pushing up, Pushing up
From Pitakwa town
Friends them say keep it up
For this Lagos town
If you work, you go chop
Yeah...
You see this life is a struggle
And we all dey the same jungle
All man for himself o
But you must pay to your landlord

Won ni ki ma lo bè
Won ni ki ma dé bè
One thing I know say
As I dey pose, i go dey denge
Won ni ki ma lo bè
Won ni ki ma dé bè
One thing I know say
As I dey pose, i go dey denge

Pikin wey dey crawl e dey learn lesson
Mo ni ko jo ma lo ko l'èsè oh
One thing I know say
As I dey pose i go dey denge
Pikin wey dey crawl e dey learn lesson
Mo ni ko jo ma lo ko l'èsè oh
One thing I know say
As I dey pose, i go dey denge o

(Again, again, again, again)
(Again, again, again)
Doctor Spicy
Come fi jam it up again
(Again, again, again, again)
(Again, again, again)
Doctor Spicy
Fi the girl them again

Me nah fear the people them
Whatever bad mind them wan talk
Me ridicule them
Memba say everything is vanity
Memba that!
I want give thanks and praise
Raise my jay to the most high
Couldn't even make any difference
Life is always wicked
Government them forget
Youths and masses them
I no even want to vex
Or start a fight much less
Smoke some cigarette
Boost my congestion
Yeah

Won ni ki ma lo bè
Won ni ki ma dé bè
One thing I know say
As I dey pose, i go dey denge
Won ni ki ma lo bè
Won ni ki ma dé bè
One thing I know say
As I dey pose, i go dey denge

Pikin wey dey crawl e dey learn lesson
Mo ni ko jo ma lo ko l'èsè oh
One thing I know say
As I dey pose, i go dey denge
Pikin wey dey crawl e dey learn lesson
Mo ni ko jo ma lo ko l'èsè oh
One thing I know say
As I dey pose, i go dey denge



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link