Trabaye
Wetin be the reason dem dey yarn
Wetin be the reason dem dey plan
For this p e don tey
No be today we don dey sing no be lie oooo
Right now I'm in a better place
And i really just wanna live my life
Just wanna live my life
Oh no no no no
Ki n' to soro kan
Won ni ki lo fe so
Emi ko lo n' ba wi
Won n' beri
Won n' fo fun mi
Won n' beri
Ki n' to soro kan
Won ni ki lo fe so
Emi ko lo n' ba wi
Won n' beri
Won n' fo fun mi
Won n' beri
Tori sisi yen fe kin shalaye
but i don trabaye
Na why i no get time
To come here dey come dey shalaye
Kin shalaye but i don trabaye
Na why i no get time
To come here dey come dey shalaye
The view clear the view clear
So tell me wetin you really no dey see
Are you there? Are you there ehh
Just wanna have fun
Cause problem too plenty
Is she there is she there eh
We dey here we dey here
Mo ti fe debe fe debe
Oti yen ti fe gbe mi trabaye
Them no fit pressure me
Cause me just wan dey falala
Just wanna have some fun
Cause i no get time for wahala
The vibe too choke o
Here down to gwagwalada
Here down to gwagwalada
To ba fe owo kan paste aza
Ki n' to soro kan
Won ni ki lo fe so
Emi ko lo n' ba wi
Won n' beri
Won n' fo fun mi
Won n' beri
Ki n' to soro kan
Won ni ki lo fe so
Emi ko lo n' ba wi
Won n' beri
Won n' fo fun mi
Won n' beri
Tori sisi yen fe kin shalaye
but i don trabaye
Na why i no get time
To come here dey come dey shalaye
Kin shalaye but i don trabaye
Na why i no get time
To come here dey come dey shalaye
Ori mi wu
Lo je kin trabaye
Now i wan shalaye
Body dey make me wonder
Who is your mother
Ori mi wu
Lo je kin trabaye
Now i wan shalaye
Body dey make me wonder
Who is your mother
Na person fine like this
Cause i dey wonder ahh
Make me wan dey sing my song
For you my lover
Oroma its my turn
To jam your bumper ahhh
If i go dey eye your friend
Ko le mi sita
Wetin be the reason dem dey plan
For this p e don tey
No be today we don dey sing no be lie oooo
Right now I'm in a better place
And i really just wanna live my life
Just wanna live my life
Oh no no no no
Ki n' to soro kan
Won ni ki lo fe so
Emi ko lo n' ba wi
Won n' beri
Won n' fo fun mi
Won n' beri
Ki n' to soro kan
Won ni ki lo fe so
Emi ko lo n' ba wi
Won n' beri
Won n' fo fun mi
Won n' beri
Tori sisi yen fe kin shalaye
but i don trabaye
Na why i no get time
To come here dey come dey shalaye
Kin shalaye but i don trabaye
Na why i no get time
To come here dey come dey shalaye
The view clear the view clear
So tell me wetin you really no dey see
Are you there? Are you there ehh
Just wanna have fun
Cause problem too plenty
Is she there is she there eh
We dey here we dey here
Mo ti fe debe fe debe
Oti yen ti fe gbe mi trabaye
Them no fit pressure me
Cause me just wan dey falala
Just wanna have some fun
Cause i no get time for wahala
The vibe too choke o
Here down to gwagwalada
Here down to gwagwalada
To ba fe owo kan paste aza
Ki n' to soro kan
Won ni ki lo fe so
Emi ko lo n' ba wi
Won n' beri
Won n' fo fun mi
Won n' beri
Ki n' to soro kan
Won ni ki lo fe so
Emi ko lo n' ba wi
Won n' beri
Won n' fo fun mi
Won n' beri
Tori sisi yen fe kin shalaye
but i don trabaye
Na why i no get time
To come here dey come dey shalaye
Kin shalaye but i don trabaye
Na why i no get time
To come here dey come dey shalaye
Ori mi wu
Lo je kin trabaye
Now i wan shalaye
Body dey make me wonder
Who is your mother
Ori mi wu
Lo je kin trabaye
Now i wan shalaye
Body dey make me wonder
Who is your mother
Na person fine like this
Cause i dey wonder ahh
Make me wan dey sing my song
For you my lover
Oroma its my turn
To jam your bumper ahhh
If i go dey eye your friend
Ko le mi sita
Credits
Writer(s): Olaoluwa Obey-fabiyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.