Dnd

Flyz
Uhmmm yeh
Titikati
Uhmmm yeh yeh
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't wake me
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't stress me o
If you ain't talking
About the money
Mio gbo hun kankan
I know you dey talk
And you talk a lot
But my ear is blocked
You Dey hate on me
And you wan join body
No space at all
You Dey set your P
I dey chase my dream
Omo kosi ayee moh
Omo eh
Who Dey play, I no dey play
Where d money dey
Na where my mind dey dey
Wetin u say
I no dey hear
Na where d money dey
Me I wan Dey dey
Bring am back again
I no dey play
Where d money dey
Na where my mind dey dey
Wetin u say
I no dey hear
Na where d money dey
Me I wan Dey dey
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't wake me
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't stress me o
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't wake me
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't stress me o
This life make you know
Wetin you Dey do
Cover your stomach
Wen you Dey chop bellyful
Some people dem no like
Wetin e Dey good
Demma fii pour agbo
For your juice
Bread winner
No b daydreamer
Brother jump on Hustle
Forget sensima
Money na the power
E Dey give ginger
Run like bolt
Bomb anything Afghanistan
Who Dey play, I no dey play
Where d money dey
Na where my mind dey dey
Wetin u say
I no dey hear
Na where d money dey
Me I wan Dey dey
Bring am back again
I no dey play
Where d money dey
Na where my mind dey dey
Wetin u say
I no dey hear
Na where d money dey
Me I wan Dey dey
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't wake me
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't stress me o
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't wake me
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't stress me o
See me i Dey okay
Moma jeun soke
(Jeun soke)
Dide soke
Kowo wole
Na to drop
Hmmmm like Sunami
Emalor bi indomie o
Yeh Emalor bi indomie
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't wake me
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't stress me o
I Dey on dnd
If no b money matter
don't wake me
I Dey on dnd
If no b money matter
Don't stress me o



Credits
Writer(s): Big Ay
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link