Option
Trailblazer Music
Hey Guys
(Mul)
This is my story
I remember when I start this thing
(Multi)
Omo e no easy for the street
We dey beg all the DJ make dem put on repeat
Haaa
Na our song dem don dey delete
Omo me no send i just keep on Struggling
Focus on the Grind
Boy keep hustling
And I know one day
I go cash out get Plenty Money popping in
Dollar Euro Pounds dem be popping in
Man no know how to go gats to look for investors
Dem go see us pass
Dem no dey send us
So many things wey don dey indent us
They chop gbese up and down for the next door
But me no stop not at all
Both the big dem start when dem small
Man no be pastor but e answer God call
As far as Oluwa is involve
they can never see fall
So Man
Weytin go be go be
You\'ve come this far
Stopping is never an Option
Yo Sing along with me
Leme hear you Sing it
(Weytin go be go be)
You\'ve come this far
(Stopping is never an Option)
Yo Listen
Oh yes
The way e be
I know as e dey be
Dedicating so much effort make e be
but e never be
as you want am to be
Omo no shaking
E go be E go be
Laye yi
Laye mi
Emi ma lowo se
Laye yi
Grind Steady
Omo oma Lowo oh
Laye yi
Laye mi
Emi ma lowo se
Laye yi
Grind Steady
Omo oma Lowo
To be a bigger man
You gat to be that man
wey dey take dem risk before he survive
So brace up Mr Man don\'t be a loser man
Make you make money so you go fit survive
(oh)
Weytin go be go be
You\'ve come this far
Stopping is never an Option
Eh ah
Let\'s go
Weytin go be go be
You\'ve come this far
Stopping is never an Option
Oh na
Oh na
Weytin go be go be
You\'ve come this far
Stopping is never an Option
One more time
One more time
Leme hear you sing it
Oh na na
Weytin go be go be
You\'ve come this far
Stopping is never an Option
Talented
Hey Guys
(Mul)
This is my story
I remember when I start this thing
(Multi)
Omo e no easy for the street
We dey beg all the DJ make dem put on repeat
Haaa
Na our song dem don dey delete
Omo me no send i just keep on Struggling
Focus on the Grind
Boy keep hustling
And I know one day
I go cash out get Plenty Money popping in
Dollar Euro Pounds dem be popping in
Man no know how to go gats to look for investors
Dem go see us pass
Dem no dey send us
So many things wey don dey indent us
They chop gbese up and down for the next door
But me no stop not at all
Both the big dem start when dem small
Man no be pastor but e answer God call
As far as Oluwa is involve
they can never see fall
So Man
Weytin go be go be
You\'ve come this far
Stopping is never an Option
Yo Sing along with me
Leme hear you Sing it
(Weytin go be go be)
You\'ve come this far
(Stopping is never an Option)
Yo Listen
Oh yes
The way e be
I know as e dey be
Dedicating so much effort make e be
but e never be
as you want am to be
Omo no shaking
E go be E go be
Laye yi
Laye mi
Emi ma lowo se
Laye yi
Grind Steady
Omo oma Lowo oh
Laye yi
Laye mi
Emi ma lowo se
Laye yi
Grind Steady
Omo oma Lowo
To be a bigger man
You gat to be that man
wey dey take dem risk before he survive
So brace up Mr Man don\'t be a loser man
Make you make money so you go fit survive
(oh)
Weytin go be go be
You\'ve come this far
Stopping is never an Option
Eh ah
Let\'s go
Weytin go be go be
You\'ve come this far
Stopping is never an Option
Oh na
Oh na
Weytin go be go be
You\'ve come this far
Stopping is never an Option
One more time
One more time
Leme hear you sing it
Oh na na
Weytin go be go be
You\'ve come this far
Stopping is never an Option
Talented
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.