HIGH

Take e shoe comot for leg e wa jo
Jo jo jo jo
Sapa no dey finish leave am so so
So so
E fit get as e be sometimes mi o mo o
Life na step by step make we kpakurumo

When you hustle no conny
Men dey mental like johnny
Survival na solid
Every day with a new thing
When you hustle no conny
Men dey mental like johnny
Survival na solid
Every day with a new thing

Who give you this money
Wey dey make you surgi
Soft like agege
Gimme vibe a le le
Who give you this money
Wey dey make you surgi
Soft like agege
Gimme vibe a le le

High
Hail my guy no be lie
Tell the babe say she fine
High
My guy you know we must high
Tell the babe say she fine

No take am personally when nobody dey for you
So do you best my G
This life na per head my G
Na the game we play so just play the game
Me no send what the bad man say
If i do dem say i do again
Tap the vibe make you go insane

When you hustle no conny
Men dey mental like johnny
Survival na solid
Every day with a new thing
When you hustle no conny
Men dey mental like johnny
Survival na solid
Every day with a new thing

Who give you this money
Wey dey make you surgi
Soft like agege
Gimme vibe a le le
Who give you this money
Wey dey make you surgi
Soft like agege
Gimme vibe a le le

Make you surgi
Soft like agege
Vibe a lele

Make you surgi
Soft like agege
Vibe a lele
Lets go

High
Hail my guy no be lie
Tell the babe say she fine
High
My guy you know we must high
Tell the babe say she fine

Make you surgi
Soft like agege
Vibe a lele
Make you surgi
Soft like agege
Vibe a lele



Credits
Writer(s): Peter Aguinam
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link