Struggle For The Good

Uh na na na na
Yeh eh eh
Call me Usmanial ahah
Cazulee
Sebi last time I reach home be like four years now
Omo I no getti conscience now
Things wey I see gat me rugged so far
And me I gat a lot budget now
Wey nothing dey for my pocket now
Baba God you need to do something now na na
Hmm hmm
I don't wanna deal with sapa I don't need no receipt
I don tey for the street I don see many things
Been acting like sick I don't need medicine
Only money give me peace
You know ama lost boy from the hood
Man am struggle for the good
Ama first born for the group you knowwww
So many things make man smoke some kanaku
Gat me sing like felakuti
Ama king Kong for the zoo you knowwww
Ha
You know ama lost boy from the hood
Man am struggle for the good
Ama King Kong for the zoo you knowwww
So many things make man smoke some kanaku
Gat me sing like felakuti
Ama first born for the group you knowwww
Oh oh yeh
If I no win baba Wetin be my gain
Molo ba'awon padi mi kojami si o
Shotimo wipe olowo lo laye o
Am the bad boy from the trenches
If I loose omo e go pain me
Mama dey house baba no delay me
That why me I dey smoke kanaku
Smoke Arizona
And no dey pray make I die young
Check time o cause this time no dey
Man no dey
No dey dull yourself bros hustle go pay
Abiamo gbodo jere omo
Asiko tito mofe take over o
I no say one day I go take over
I no fit seke but I go win over
Yeah ah ah
Abiamo gbodo jere omo
Asiko tito mofe take over
You know ama lost boy from the hood
Man am struggle for the good
Ama first born for the group you knowwww
So many things make man smoke some kanaku
Gat me sing like felakuti
Ama king Kong for the zoo you knowwww
Ha
You know ama lost boy from the hood
Man am struggle for the good
Ama King Kong for the zoo you knowwww
So many things make man smoke some kanaku
Gat me sing like felakuti
Ama first born for the group you knowwww



Credits
Writer(s): Usmanial Raji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link