Otilo
As I dey knack the Gbedu
Make you dey groove
Shey you dey feeling the tune
All of my guys in the hood
Them no playing
Awon para para
Shey you dey whine me ni
Segfranx dey vibing since
Omo na Grace oh
No be jazzing things
Ye ye ye ye ye ye
Aye aye akamara
Aye Fe pa kadara
Ope lope ja Jehovah
Ori mi ko gba bode
Holy ghost fire ya
Koma Jo won papapa
Steady I dey grind ah ah
Segfranx I dey para fa
Wahala wahala
Eh kimosere
Kimo
They want stop the boy shine
But aje mio ni gba
Owo mo wa ka MiO was ja
Steady on my grind
I don fasten my seat belt
Enter the beat run the game For the game
Risking my life like a sure bet
Them wish me down fall but
MiO mi ja bo
TI won ba yo si bi
Ma tun gba bo
Ogo ti gbe ra tan see
MiO ni jabo
Anytime we enter the street
Them must know as e dey go
I swear
Omo ologo MOTi gbe ra
I go dey give Dem dey hits
See me now am capable
Emi leyan Bfunk on the turn Table pelu Iceman chris
Oya Sope otilo
Sope otilo e don go
Sope otilo e don go
For the Zanga now
Na we na we control
Na we na we na we control
See men we thank God now
For the life we living now
Sope otilo
Sope otilo we don go
Sope otilo we don blow
Anywhere when we enter
Sope otilo we don go
Sope otilo we don blow
Shey you dey whine me ni
Segfranx dey vibing since
Omo na Grace oh
No be jazzing things
Aye aye akamara
Aye Fe pa kadara
Opelope ja Jehovah
Orimi ko gba bode
Holy ghost fire ya
Koma Jo won papapa
Steady I dey grind ah ah
Segfranx I dey para fa
Wahala wahala
Eh kimosere
Kimo
Make you dey groove
Shey you dey feeling the tune
All of my guys in the hood
Them no playing
Awon para para
Shey you dey whine me ni
Segfranx dey vibing since
Omo na Grace oh
No be jazzing things
Ye ye ye ye ye ye
Aye aye akamara
Aye Fe pa kadara
Ope lope ja Jehovah
Ori mi ko gba bode
Holy ghost fire ya
Koma Jo won papapa
Steady I dey grind ah ah
Segfranx I dey para fa
Wahala wahala
Eh kimosere
Kimo
They want stop the boy shine
But aje mio ni gba
Owo mo wa ka MiO was ja
Steady on my grind
I don fasten my seat belt
Enter the beat run the game For the game
Risking my life like a sure bet
Them wish me down fall but
MiO mi ja bo
TI won ba yo si bi
Ma tun gba bo
Ogo ti gbe ra tan see
MiO ni jabo
Anytime we enter the street
Them must know as e dey go
I swear
Omo ologo MOTi gbe ra
I go dey give Dem dey hits
See me now am capable
Emi leyan Bfunk on the turn Table pelu Iceman chris
Oya Sope otilo
Sope otilo e don go
Sope otilo e don go
For the Zanga now
Na we na we control
Na we na we na we control
See men we thank God now
For the life we living now
Sope otilo
Sope otilo we don go
Sope otilo we don blow
Anywhere when we enter
Sope otilo we don go
Sope otilo we don blow
Shey you dey whine me ni
Segfranx dey vibing since
Omo na Grace oh
No be jazzing things
Aye aye akamara
Aye Fe pa kadara
Opelope ja Jehovah
Orimi ko gba bode
Holy ghost fire ya
Koma Jo won papapa
Steady I dey grind ah ah
Segfranx I dey para fa
Wahala wahala
Eh kimosere
Kimo
Credits
Writer(s): Segun Dosunmu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.