Back in the days (feat. No1Boy)

Back in the days when i get no money
Live my life like i no dey see
Nobody be dey reason me
I get God wey no dey sleep
Man dey hustle i no dey sleep
Mummy sef e no dey sleep
Nothing wen my eye no see
Wen my eye no see

I dey pray pray
Make God bless my hustle
Jeko Owo wole
Owo wole
I dey pray pray
Make God bless my hustle
Jeko Owo wole
Owo wole

Give what belongs to caesar to caesar
For money matter
You know say me i be winner
I no dey look uche face o
Guy no dey look uche face
I pray for grace and i pray for benz
I pull up with the cash everywhere i go
I call on God everything i do
I be number one always be the best
As i dey grind i dey pray
Na money i dey find mofelowoju dangote
Oluwa bamishe owonimofe
Mofelowoju dangote
As i dey hustle i pray
Na money i dey find for street
E go sure for me
E go sure for you

Back in the days when i get no money
Live my life like i no dey see
Nobody be dey reason me
I get God wey no dey sleep
Man dey hustle i no dey sleep
Mummy sef e no dey sleep
Nothing wen my eye no see
Wen my eye no see

I dey pray pray
Make God bless my hustle
Jeko Owo wole
Owo wole
I dey pray pray
Make God bless my hustle
Jeko Owo wole
Owo wole

My guy my guy
My gee my gee
When the money finish
You go know your gee
I swear no be carry talk o
Na the real matter for the street o
Otikpe e come dey tay
E come be like say no be money i dey find
E come be like say no be press i dey press
E come be like say
No be steady i dey grind
E come be like say
No be work we dey work
E come be like say no be money i dey find
God abeg o make you no shame us o
On a stead we dey grind o
Me i be working monday to saturday
Owo ti wole showakpa na
Owo ti de jalo jaiye gon
Owo ti de ema fa awun

As i dey hustle i pray
Na money i dey find for street
E go sure for me
E go sure for you
Back in the days when i get no money
Live my life like i no dey see
Nobody be dey reason me
I get God wey no dey sleep
Man dey hustle i no dey sleep
Mummy sef e no dey sleep
Nothing wen my eye no see
Wen my eye no see

I dey pray pray
Make God bless my hustle
Jeko Owo wole
Owo wole
I dey pray pray
Make God bless my hustle
Jeko Owo wole
Owo wole



Credits
Writer(s): Oluwa Money
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link