Man

Ahhhhh ahh yeee
I for don dey run my race

No more love just fake love
Men demma smiling and call it love
Too many people put asunder
Still look at you and call you brother
So many things wey dey bother man
The life e no funny we still dey laugh
Dem carry my belle anti natal
Won le le le won le mi ba

Oh lord show me people wey dey for me o
Cos fakers plenty wey dey show this love for me o
Dey no love me and E be them be my frenemies o
Wonfu eh lomi won so kpe na Hennessy o

Ahhhhhh ahh ye i for don dey run my race
If i know say na like this
I for do this things my way

No love in the city my brother
When it start to shine them go thunder
Them go start to find all your blunder
All your blunder

Demma hate u for no reason
Them go block all your season one time
Dem go lock your shine like prison
Oh o oh o

Oh lord show me people wey dey for me o
Cos fakers plenty wey dey show this love for me o
Dey no love me and E be them be my frenemies o
Wonfu eh lomi won so kpe na Hennessy o

Ahhhhhh ahh ye i for don dey run my race
If i know say na like this
I for do this things my way



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link