Follow

ooh
yeah
uh - uh
follow jesu dey go
i go follow jesu dey go
i go follow jesu dey go
i go follow jesu dey go

i go follow jesu dey go
cus i know say him sabi the road
and his spirit is taking control
no stormy weather can sink my boat
i go follow jesu dey go
do as he do never changing the flow
i go follow jesu dey go
i dey follow jesu dey go
follow

follow follow i be pikin with him papa
follow follow i'm a lamb he my shepherd
follow follow i'm a string he my guitar
follow follow i'm a dance he orchestra
planted me as a tree by his river
now my leaves green no matter the weather
leading me in the path of righteousness and
na there me i dey dey cus i rep his name forever
walls be crumbling at the sound of his voice so
my progress unhindered cus the devil's no force
love in my heart praise on my lips
this is spiritual romance and i no fit ever quit
see though i walk through the fire
his presence alone it be cooling the fire
mountains and hills just dey fall down dey scatter
cus of the peace and the joy fro. my father yeah
and no matter what the case he my judge
and anything he says must be passed into law
oluwa mi the king and he the boss
so the three arms of government belong to my god

i go follow jesu dey go
cus i know say him sabi the road
and his spirit is taking control
no stormy weather can sink my boat
i go follow jesu dey go
do as he do never changing the flow
i go follow jesu dey go
i dey follow jesu dey go
follow

follow follow like a fool i'ma follow
follow follow i don't care about tomorrow
follow follow i no send what they saying
follow follow na my way of surviving
like a child in the arms of his mama
he laying me where the pastures are greener
i no say my future sure banker cus the
path of the just can only shine brighter
ca-ca-calling me higher to glory
and as i follow he changing my story
not the old me new creation
and as i follow he show his perfection
this the plan a brand new man
i run the race he sets the mark
i reach the world his outstretched arm
i'm showing men inheritance
this partnership we business men
make profit for the kingdom now
and when we're done
i collect me reward for a job well done
see mw crown throne me cities ad me mansion
and i be chilling forever with my savior

follow follow eh follow follow
follow follow eh follow follow
follow follow eh follow follow
follow follow eh
follow jesu dey go
i go follow jesu dey go
i go follow jesu dey go
i go follow jesu dey go

i go follow jesu dey go
cus i know say him sabi the road
and his spirit is taking control
no stormy weather can sink my boat
i go follow jesu dey go
do as he do never changing the flow
i go follow jesu dey go
i dey follow jesu dey go
follow



Credits
Writer(s): Prince Okechukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link