State of Mind

Hmmm
Uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh
Sowa bursting the speakers uh
Oshe oh
Woah-uh-uh-uh
Woah-uh-uh-uh

Yeah!
Mó mà fàràbàlè when i make my pay (fàràbàlè)
Everyday gon be a holiday
Mí ófè bò sí òwò àyè
Óluwà lón shó mí for my lane
Ninty nine problems wey i get!
But e no dey be like problem e dey be like say na levels
Cause i know say I go jump and pass
No go dey reason say na me do pass
Na me do

Uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh
Loose my way Can't eh
Defence mí kampe
Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah
Uh-uh-uh-uh-uh-uh
Only Jah way na way
Steady him ease my pain

Woah-woah
Na money i dey find, find, find
Mà fì tí è kóbà mí o
Alòwò mà jàíyè èyín lè mò
You no fit die with your property
Na money i dey find, find, find oh
Mà fì tí è kóbà mí o
Alòwò mà jàíyè èyín lè mò
You no fit die with your property

Óbàfèmì i keep it hundred with you
All of my people for street dem know say me i am cool
Twenty four seven me i dey on the road dey cruise
And me no fit lose
Cause i know say many people got my back
Eja nla last born oluwafinest
Just to mention a few, cause me i feel high now
Take me high, me just finessing

Uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh
Loose my way can't eh
Defence mí kampe!
Ah-ah-ah
Uh-uh-uh-uh-uh-uh
Only Jah way na way
Steady him ease my pain
Woah-woah

Woah-woah
Na money i dey find, find, find
Mà fì tí è kóbà mí o
Alòwò mà jàíyè èyín lè mò
You no fit die with your property
Na money i dey find, find, find oh
Mà fì tí è kóbà mí o
Alòwò mà jàíyè èyín lè mò
You no fit die with your property oh

Na money i dey find, find, find
Mà fì tí è kóbà mí o
Alòwò mà jàíyè èyín lè mò
You no fit die with your property
Na money i dey find, find, find
Mà fì tí è kóbà mí o
Alòwò mà jàíyè èyín lè mò
You no fit die with your property oh
Die with your property oh



Credits
Writer(s): Ogana Ekene, Michael Sowole
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link