Izzagoing (Cover)

Champion Champion ye
O pari o pari o no ye
Jeffboy ye
Ceeza Millilana
HighMaN

O Pari me and my padi
We shorting down for real
We no send nobody ye eh
O pari all about the money
This hustle is for real
We go show dem we sabi
Ghetto mo ti wa
Ah been hustle for long time
Tori pe mo mor pe
Everything go dey okay eh

Ghetto mo ti wa
Ah been hustle for long Time
Tori pe mo mor pe
Everything go dey
Okay eh

See this money
Omo no be small thing aha
Ko ye ma sebi olobe
Ma padi don't insult me
Omo ma lo fa igbo oni Igbo eh eh
Ma lo mu oti ólòti enh enh

Make you no go jogo for my party
Make you no go lossgard for my party
I say Slowly but surely
I say i say I never Reach there
But I no dey worry, no worry
My padi omo izzgoing But until then
I go show dem say I sabi
Show dem say I sabi
No be lie sho lo olo olo



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link