Adura Mi
Real life
A-a-a adura mi o
Oluwa shine your light on me
Me I want blessing wey go dey complete
(mmm I pray for blessings wey go dey complete)
A-a-a adura mi o
I no wan ever beg money
Make all these people no go see me finish (Laye)
Yeah me say
Money wey go long pass third mainland bridge
Plenty money for the bank and even overseas
Me I no dey dull, I put my grind on repeat
Steady adding zeros even when I dey for sleep
So me say
Sometimes I do throwback
To when I no bin get money
But no be say I don too get money
(mmm I pray for blessing wey go dey complete)
So a-a-a adura mi o
Oluwa put your hands on me
'Cause plenty people no want make I live
So me say
Badman, wagwan
Tell me exactly what you ah want from me (Wetin you want from me?)
It's my crown, put your hands down
Maka chukwu nobody fit take am from me (Fa ama nanwu m the crown)
Wait, pause, chei, eh
If you owe me money, nwanne m g'akponye the place
All my niggas are shooters, ha g'apiaka the place
Anyi awagori before olokpa akponye the place
Wait, chei
Cake is on my plate
You've got to starve with me before you eat from my plate
Everything you see me achieving was meant to be
'Cause my grandmama tell me wetin go be e go be
I'm 6 foot 3 inches
Got my glock on my waist it's like 5 inches
You no fit to select me like DVD
Never pop a pill I only chill on CBD
So if you wanna roll, with the circle o
Only requirement is you keep it on a low
Onye n'akpo my phone, ego n'akpo my phone
I pick am osi m chelu na o n'abia na my home
Oluwa bless me
As I de pray for mercy
Make nothing dey stress me
Okwa onye di ndu n'ayo for the blessing

Bad man, wagwan
Tell me exactly what you ah want from me
It's my crown, put your hands down
Maka chukwu nobody fit take am from me
Adura mi
Adura mi
Adura mi o
Oluwa put your hands on me
(Oluwa put your hands on me)
I'll say it again

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.