Pami (feat. Magicboi & Mimidu Fame)

Girl you bad with fire
Make I just Dey modify ya
Melo Melo Mofe So
All I want is my portion
See your body gbona
Omo make I handle you
Anything you want do
Girl you go do

Kini Mogbo won ti setán
Won fe lole
Gbomo wole
Party till dawn
Ema gbondi o
Malo se bi ogoro bami gbetan
Kato wole o
Gbomo wole
For my party
No Dey raise shoulder
Turn your body
All my London girls wanna party
Wanna party

I go fit enter
Enter
Enter
Enter
If you sabi bend down
Bend down
Bend down
Bend down
timoti mu pami o

No injure me o
No injure me o
No injure me o
No injure me o

As I kolobi your sister
And I fashy deborah
Ko koko fe gba
And she don spend my dollar
Naso i use lofinda
Naso she ginger
Kilofe gba
I got Loui and prada
If I have you I go spend my ego
Bi no se gba lo ndun
Jowo mafimi gakpa o
Toba ndun
Toba ndun to ndun
I go spend my ego
Jeko dun jeko dun koma dun
Sexy whine make me nono o

Suliya make I give you love
Wey pass money (pass money)
I go sing for you
You go dance am for me
You go dance am for me oh oh
Oya shake baka
Oya carry baka oh oh oh
For your matter I go cause kasala
I go cause kasala gobe o
Moni gobe o ah
Gobe oh oh oh
Tell your mommy tell your daddy

Won ti setán
Won fe lole
Gbomo wole
Party till dawn
Ema gbondi o
Malo se bi ogoro bami gbetan
Kato wole o
Gbomo wole
For my party
No Dey raise shoulder
Turn your body
All my London girls wanna party
Wanna party

I go fit enter
Enter
Enter
Enter
If you sabi bend down
Bend down
Bend down
Bend down
timoti mu pami o

No injure me o
No injure me o
No injure me o
No injure me o

Kini mogbo
Won ti setán
Won fe lole
Gbomo wole
Party till dawn
Ema gbondi o
Malo se bi ogoro bami gbetan
Kato wole o
Gbomo wole
For my party
No Dey raise shoulder
Turn your body
All my London girls wanna party
Pami o ma pami



Credits
Writer(s): Oluwaseyi Ajayi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link