Point and Kill

Onome body na five and Nine
You do me magic I no fit deny
Press my button i mumu Walai
Access my pocket i nogo reverse
I do the transformer you do the light
If dem no like us we no go fight them
Shock their mindset love attack
Raba full pocket you go survive
Follow your heart see I no get wife
Just Dey get beard I never thirty
Never born see na twin I be
If you no believe na you sabi

Mama ebube do me point and kill oh no no
Make I Dey use am look front oh
I no even mind seven green bottles
Make everybody shayo reach their mouth o
No fit kill myself oh no
Do me point and kill oh no no
Make I Dey use am look front oh
I no even mind seven green bottles
Make everybody shayo reach their mouth o
No fit kill myself oh no

I no get Muscle but i gallant
Drive my muscle tire balance
Arrest my heart you Get warrant
Equation simple trial balance
I want to love you now and forever
I Dey fear say your papa go bother me
Fear say your mama go wahala me
But my family balance
Odinaka ego gallant
Sixty bags madantin
No lose guard ma shawty
Biko wanne my darling
Onome baby my darling
Withdraw my balance oh mami
Ikechukwu na pikin
Na me be the rhythm for your theme

Mama ebube do me point and kill oh no no
Make I Dey use am look front oh
I no even mind seven green bottles
Make everybody shayo reach their mouth o
No fit kill myself Oh no
Do me point and kill oh



Credits
Writer(s): Adenuga Adebusola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link