Kasake

Oshodi oke
Oshodi oke
Oshodi oke
Owa owa
E je ka bole jo
Shebiyaba ehhhh
Hoo hoo hoo
Ah yo
I just wan live like kasake
Get money
And throway money
Kasake
Kasa kasake
Na zombie dey sleep
For night
If you don't get it forget
Shase gbowo
And use cashapp or zelle
I just wan live like kasake
Get money
And throway money
Kasake
Kasa
Na zombie dey sleep
For night
If you don't get it forget
Shase gbowo
And use cashapp or zelle
See money way I no get
Na e me wan dey spend
No time for shaleye
Kasa kasake
Money way dem invest
Na e me wan dey spend
No time for shaleye
Kasa kasa ke
Eltee for the ladies
Alhaji change fu e
Too many competitions dey
Too many politics dem play
Too many dramas
Too many calls
And too many girls
Dem dey my dm
Wetin I go do
Which one I go choose
Call me odogwu
The spender
Spen spender
Spen spender
I just wan live like
Kasake
Get money kasake
And throway money
Kasake
Kasake
Kasake
Na zombie dey sleep
For night
If you don't get it forget
Shase gbowo
And use cashapp or zelle

I just wan live like kasake
Get money
And throway money
Kasake
Kasa
Kasa
Na zombie dey sleep
For night
If you don't get it forget
Shase gbowo
And use cashapp or zelle
Alhaji change fu e

Dem no fit killy my energy
Energy
Me I dey hustle
Hustle
Me I no dey sleep
No dey sleep
Back in the days
And I swear dem
No know me
Know me o
Street boy from the ghetto
Ghetto
Bombing you know say
Na steady
Steady o
And now dem dey
Love me
Love me now
But me I no shaleye
Me I wan get my pay
Hustle two four seven
Hustle till the morning
Hustle till the morning
Me I no shaleye
Me wan get my pay
Hustle till the morning
Hustle two four seven
Hustle two four seven
Oshodi oke
Oshodi oke
Oshodi oke
Owa owa
E je ka bole jo



Credits
Writer(s): Samuel Ogbodo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link