I Dey

How are you?
I dey
You look like better pikin
I dey
I fit leave my bag with you
I dey
Just dey with my car for me
I dey

I jaah and put for sale
Did he know my house, I move. I flex
Me wey no dey fear, I show back sef
Inside Keke, came with 2 of ma gees
But wen God wan punish you, ah swear
E no go better for you and ehnnn
You go realize the truth from then
Man Don civilize from cruise, of herbs
I go meet am say I need some cash
He told me to calm, the bah dey the bag
I rushed to the back, man come realize
He's meeting his past, older from the one
That came with the guys, too scared to be calm
Now calling his guards, they feelings declined
From sipping to feelings that made him uneasy to deal with
Is what made him cracked up his heart while he's dreaming



Credits
Writer(s): John Abraham Onuche
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link