Good News

Rhythm for your soul
Henrisoul

Ouiiii

Gooood Neeeews

Every day to many story
We dey see for Insta blog o (Insta blog o)
Twitter must to buzz
Tik tok go dey talk
Face book fake news
Google no fit save you
Everything about you
Is written in his Word
And that is your true reality
Identity ooo
God is doing good good things
God is doing great great things

Everywhere I go
Good News
Everything I do
Good News
Omo no casting down
Good News
As a benefit boy
I receive Good News

This year
Good News
This month
Good News o
Omo this week
Good News
Today today day day day
I receive Good News

Believe it and receive it
Good News
Speak it
Good News
In your business
Good News
Over your children
I receive Good News

One thousand go fall by your side
Good News
Ten thousand fall by your right
Good news o
Holy Ghost my odeshi
Good News
Them no dey see me
I receive Good News

Like a tree Im planted
I stand gidigba gidigba
Okosisi
I can never be uprooted ooo
I dey kampe kampe
Omo mo kpon kpi
You be the river wey dey rush you no fit run dry oooo
Osin mmri atata okem mmri ne bu ogbwe
You be the God wey dey heal
Sickness doctor no fit heal ooo
Ogwo oria miracle worker one

The evil the enemy planned
Is working in my favour (working in my favour)
Bad man wan to erase me
But with your grace you dey raise me
When gbege e dey happen for the front
We go dey for the back o (dey for the back o)
With our eyes we go see the reward of the wicked ooo (na so)

Everywhere that I go go go go
Good News
Everything I do ooooo
Good News
Good Good News ooooo
Good News
As a benefit boy o
I receive Good News

This year
Good News
This month oooo
Good News
Omo this week
Good News
Today today ooo
I receive Good News

Good News
With your eyes you will see it
Good News
With you ears you go hear am ooo
Good News
Believe it receive it
I receive Good News

In my business oooo
Good News
In my house eh eh eh
Good News o
In my family family
Good News
I Receive ooooo
I receive Good News

Cause you dwell in the secret place
Of the most high
Good News
You are under the shadow of the Almighty yeah yea
Good News
I receive Good News
In your going out
Good News
And in your coming in
Good News o
You are covered by the blood of the lamb
Good News
Receive it
I receive Good News



Credits
Writer(s): Ifeanyi Henry Orji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link