Egbami

Nah them go tell you you too bad
But low-key they want to take your crown
So my brother no looseguard
And if you see me I no laugh
The monsters within dem be bastard
Nah them make me dey frown
(Dem say I'm feeling fly)
(See me I dey smile)
(The pains I dey hide)
Cos dem no dey hear word
Dem no go charge up
Emi tunma ji won
E gbera tan
Emi o le bawon gb'eran
I want to sing song
But dem no go hear us
Without the bar ati beebee lo
Nah one life and the problem no dey stop
E getti things wey you no go fit to force
Your headache dem use paracetamol
Dem too dey talk
I try avoid
Life is a bitch we dey steady inter-course
To keep a smile with eZero for my purse
I run my race if I tire make I jog
I can't stop

(Yehi Yehi Yeeh)
Egbami egbani elaja o
Oro lan so kilo faja
Ayoka judi f'alagba
Alagba n sanwo ayoka
Egbami egbani elaja o
Oro lan so kilo faja
Egbon pemi l'omo oba
Omo oba no go fit do transfer
(Ahh)
E no clear
To run kitikiti nah nonsense
I get sense
They wan test
They run katatata forget leg
E no clear
Comot there
To run kitikiti nah nonsense
I get sense
They wan test
They run katatata
(Yeeehhh)

Papa say make I no hurry my way is the way of life
Only say I dey stay offside
All my goals dem dey cancel I weep and cry
On the outside I feel alright
I no go let brother man con dey steal my shine
Say nah wetin go still cause fight
All the time I dey pray make I see limelight
I see the lime NEPA off the light
So many times when I'm f*cked and I lose myself
Taking the blues to reset and rest
My brother telling me to use my sense
I look and smile I retrace my steps
Steady dey check my window
Reason my journey and I feel like hero
Pull up myself when my 100 zero
Look in the sky wish to see Jah Jeho

(Ehhh)
Egbami egbani elaja o (Egbami o)
Oro lan so kilo faja o (Egbami o)
Ayoka judi f'alagba
Alagba n sanwo ayoka
Egbami egbani elaja o
Oro lan so kilo faja (Egbami o)
Egbon pemi l'omo oba
Omo oba no go fit do transfer
(Ahh)
E no clear (No clear)
To run kitikiti nah nonsense (Rara)
I get sense
They wan test
They run katatata forget leg
E no clear
Comot there
To run kitikiti nah nonsense (Rara o)
I get sense
They wan test
They run katatata (Yeeehhh)

(Ra-Ra-Ra-Ra-Razzie on the beat ho*)
(Tell me if you feel my vibe)
(Just want to dey alright)
(Shey you go take one for the road)
(Something wey dey arrow mind)
(Many times I no fit laugh)
(Look in my face say e no cast)



Credits
Writer(s): Abiodun Adedeji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link