Paper

Paris (Paris)
Hmm-mm
O-didi-do-do
Paper
I'm gon' get that paper (oh)
I'm gon' make that muller
I'm gon' get that paper (ah)

Ah, wetin Aliko want in a woman he go need make some funds? (Oh-no-no-no)
Amaka matter ko lo far, na you dey fear invoice
Shola never get money but he get all the love you want (oh-oh)
But you want olorunshogo, surulere no follow me talk

When I say no man is ugly, na just money him never get
No woman pass your level, na just money you never get
No man is ugly na just money you never get
No woman pass your level just make money the rest forget

Go and make that paper
Go and chase that paper
Go and make that muller
You go find love later

Ah-ah, say paper (paper)
Go and make that paper (paper)
Go and make that muller (paper)
You go find love later (later) ah-ah-ah

What could it be what could it be
Say that time wey you tell me no (ooh-no-no)
Say I buy you Range Rover swear say you no follow me go? (o-didi-do-do)
Even if you reject am, make I go back go buy you ghost (wooh)
Shey you go let your village people win, make you tell me no

Oh-no-no, no say what do I know?
Even good woman get price o
Make God no give a woman temptation
Wey go make am wan let her pride go

Oh-no-no, no say what do I know?
Even good woman get price o
Make God no give a woman temptation
Wey go make am wan let her pride go

When I say no man is ugly
Na just money him never get
No woman pass your level, na money you never get
No man is ugly na just money you never get, shogbo
No woman pass your level
Just make money the rest forget

Go and get that paper
I'm gon' get that paper
Get that muller
I'm gon' get that paper

Ooh-oh, paper (paper)
I'm gon' get that paper (paper)
I'm gon' make that muller (paper)
I'm gon' get that paper (later)
Ah-ah, later

Blacker, blacker, blacker
Janta manta
Super striker, counter attacker (ah-ah)
Rasta master, karakata
Pata alhaja, forkanizer (aye)
Continental, faworaja (I'm gon' make that later) ah
Wooh, yeah

Go get the money
Go get the money
Go get the money (chi-chi)
Go get the money (ti-ti-ti-ti)
Timmy Jay on the track (track)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link