Move

Life is not fair dem no dey tell person
Wetin your eyes see last night i hope say you learn lesson
If you no dey move them dey quick shenk person
Go for the bag go go hard go hard enough for the team

Say this life e dey shake na him dey change person
Wetin your eye see last night i hope say you learn lesson
If you no dey move them dey quick shenk person
Go for the bag go go hard go hard enough for the team
If you no dey move them de quick shenk person
Go for the bag go go hard go hard enough for the team

It's a go it's a go
When I say then I mean Broda it's a go
Money is reason why the world dey turn around
Life is two phase it's not fair like it seems
Money be the reason why you hop on the system
Money is the reason why you never sleep on system
Money is the reason why they corrupting the system
Money is the reason poverty dey for the system
I need the money so mo sare lo gboro
I nor won carry last I won know as e Dey go
Shebi na lion mouth we won take collect the gold
Bumba bumba bumba ye
Steady counting my money
And be talking to maye
This life e dey shake oh who go go relate oh
Get the money make e nor go late oh ya ya

Say this life e dey shake na him dey change person
Wetin your eyes see last night i hope say you learn lesson
If you no dey move them de quick shenk person
Go for the bag go go hard go hard enough for the team
If you no dey move them dey quick shenk person
Go for the bag go go hard go hard enough for the team

Don't try to play me you should know
Cause if you go try oma bami lako
Don't try to play me you should know
Cause if you go try oma bami lako
Eh eh
I make money move
I make money move



Credits
Writer(s): Kehinde Blessing
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link