Melody

Energy good sweet energy, girl wey cool my melanin melanin
Melodies good sweet melodies wey go dey cool my melanin melanin

My brother told me him wan go far away
Him want go hustle him wan focus aje
As man dey hustle make him chop up I swear
Make baba God con dey bright up my day
My brother told me him wan go far away
Him want to hustle him wan focus aje
Me and my guys we be focused I swear
Make baba God con dey bright up my day
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah
Way you give me sweet melodies Yeah you dey cool my mind
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah
Way you give me that melody yeah, you dey cool my mind

Remember me, just remember me me wen day give una melodies
Good sweet melodies ahaa
Melodies good sweet melodies wey go dey stay for una memories memories
My brother told me him wan go far away
Him want go hustle him wan focus aje
As man dey hustle make him chop up I swear
Make baba God con dey bright up my day
My brother told me him wan go far away
Him want to hustle him wan focus aje
Me and my guys we be focused I swear
Make baba God con dey bright up my day

Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah
Way you give me sweet melodies yeah, you dey cool my mind
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah
Way you give me that melody yeah, you dey cool my mind



Credits
Writer(s): Tamunotonye Lolomari
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link