Nakupenda

Oh no I cannot deny
This your love, it don enter my eyes You're so fine, you dey scatter my mind
Girl you are the moon wey dey lights up my nights
You've shown me love that I've never seen
Sweet girl, you are my fantasy
You bring me joy & sweet melody
This kind love, me can not resist
You Dey do me totori o
This is not the Hennessy o
I'm in love with you baby o
Baby girl I will never will you

I want to sing
Nakupenda
Oh ya eh
I love you die o
Oh ya eh
I want to sing
Nakupenda
Oh ya eh
I love you die o
Baby oh ya eh eh
Oh ya eh

See, them no fi to understand
The way you dey blow my mind
Me I no fi leave your side. No
I swear, I no go leave you baby o
The way you dey humm is crazy o
You dey make me loose control
Do, Re, Mi,Fa,Sol,La,Si,Do
I swear, I no go leave you baby o
The way you dey humm crazy o
You dey make me lose control
Do, Re, Mi, Fa, Sol, La, Si, Do

I want to sing
Nakupenda
Oh ya eh
I love you die die die
Oh ya eh
I want to sing
Nakupenda
Oh ya eh
I love you die die die die die
Baby oh ya eh eh

You Dey do me totori o
This is not the Hennessy o
I'm in love with you baby o
Baby girl I will never will you
I want to sing like totori o
This is not the Hennessy o
I'm in love with you baby o
Baby girl I will never will you

I want to sing
Nakupenda
Oh ya eh
I love you die o
Oh ya eh
I want to sing
Nakupenda
Oh ya eh
I love you die o
Baby oh ya eh eh



Credits
Writer(s): Ulrich Adjetey
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link