Debit to a Credit
Eyo
Eyo Big Tin
Are you ready? oh yeah
You ready right? uh huh
Just listen to this flow okay, listen to this flow
It's gonna, it's gonna turn you on
But i just want you to just relax okay
I know you gon' do it, you gon' do it
It goes like this, it goes like this
Blow up on this one, on this one okay
I'm getting emotional like the drama in the movie
But I don't know how to make one
So i'ma make a tambourine, she's picking all the pocket
But i love her and the wallet, cos i know say if i broke
She go fit buy me tangerine, she is driving all the wallet
In the pocket, but i love her me i put her for my budget, no
Plug am for there, plug am for my socket, cos na me dey
Lunch this rocket and i blow up in the planet, Sharp boy
Wey me i be, I no dey dull, from bicycle
Me i turn it to a Porsche, Sharp boy
Wey me i be, I no dey dull, I turn a debit to a credit
Now I'm living in the block
Crazy, crazy
That's a cool one bro, it's still your homeboy, Jacksonsule
D-moonboy on dis one
Dem dey wonder
People dey surprise, how come what is it
About this guy, them know no, Okay
Two thousand and seventeen, I had a dream
I see myself for beamer, wetin my eyes
Never see, gun shot way go make you jigger, for the street
You gat to choose, good or bad na so
Man survive, higher i never flop, I pray God
Make you bigger, louder she screamed
My name, Big Tin can you please go
Harder, Franklin all over me, that's why the girls
Dem gather

Lunch this rocket and i blow up in the planet
Sharp boy, I no dey dull
Na the bag me i just wan collect, steady
She blow my phone, she say she want make i
Rock am slow, make we dey go
Rock am slow, make we dey go
Rock am slow, make we dey go
Rock am slow, make we dey go
Rock am slow, make we dey go
Rock am slow, make we dey go
Rock am slow, make we dey go
Rock am slow, make we dey go
Okay, I believe
I believe you gon' love this hit
Bro you gon' love this one, it's gonna blow up your mind away
Just up away, up up away
Down down down, but just chill
Relax your mind, music, no be giragira
Use your skull plus
Your skull plus i mean
It's still your homeboy
Serpent on dis one
Serpent on dis one
Make it roll, make it blow your mind away
Up away
Jackson, Big Tin

Credits
Writer(s): Etuntere Kuete, Warri Poweide Joshua
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.