Hustler

Holly nee shey otiye nisin

Where you dey when the money no dey
Every hustler get a pay day
Me I no dey wait me I no they play
Grinding 24 7 I no dey wait
Anu ni mo bere ee
Ki mummy jere mi ee
Yeah

Holly nee shey otiyenisin
I be naija boy from the source
Oro toun dunmi lokan oloun moma so
I no go repeat myself kema gbo
Eyin ijoba eteti lena kema gbo
This efcc and yahoo matter
I be they hustle everyday just to earn my cash
Won wa rimi ninu motor they want to stop my car
They don't even know how many waka wey I don waka
Ko si ise nigboro eyin ijoba se e remember
Graduate ti o ri ise igbawo loni di member
Igbawo loni gbe lapi koma teka
You want him to sit down in a place koma jeka?

Where you dey when the money no dey
Every hustler get a pay day
Me I no dey wait me I no they play
Grinding 24 7 I no dey wait
Anu ni mo bere ee
Ki mummy jere mi ee
Yeah

A lot of things on my mind
Momo pe mosi ma raise
I know I'm born to shine
This music nah my hustle so why I go dey slack
Why I go dey slack
This life nah battle omo iya you gat to fight
I swear you gat to fight
Ki everything kole right
Your girlfriend in my dm she wanna be my bride
Why she wanna be my bride?
I gat a stoned heart so I'm gonna make her cry
Don't mean to make her cry
But I gat to chase my dreams so I have to pay the price
Too much flows too much bars
You know I gat the vibe
You know I gat the cash
Rollie on my hand I let the haters do the maths

Where you dey when the money no dey
Every hustler get a pay day
Me I no dey wait me I no they play
Grinding 24 7 I no dey wait
Anu ni mo bere ee
Ki mummy jere mi ee
Yeah



Credits
Writer(s): Olaniyi Opeyemi Bolaji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link