END
Yhung T
It won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je ki shey esin
Make I make an make I get money Aya aya aaah
Them say this life nah turn by turn
Wetin con sup my own don dey long
E don dey tey wey I dey sing this song
But which day dem go hear my voice
I know say nah me must to carry my cross
Cos no one go wan help by force
I trust no man but believe in God
So all my problems go fit to solve
It won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God ma je kin shey esin
Make I make am make I get money aya
I know it won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jo ma je kin shey esin
Make I make an make I get money aya aya aaaah
I was so small, when I discover myself
I must to make am and I told myself
Mo kun le mo ba elada mi soro
No be for open place nah for koro
Cos I was determined for success
Mi o raye nonsense
Tori omo ope mi na fe finesse
Mummy say make I trust the process
Everything go make sense as an hustler trust the process
Niggas snitch, girlfriend do anyhow
I chop breakfast you can ask Vanessa
She tell me say I just dey vex her
Say wetin I dey do my mate dey drive venza
I know say nah me must to carry my cross
Cos no one go wan help by force
I trust no man but believe in God
So all my problems go fit to solve
It won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je kin shey esin
Make I make am, make I get money aya
I know it won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je kin shey esin
Make I make an make I get money aya aya aah
Dem say this life nah turn by turn
Wetin con sup my own don dey long
E don dey tey wey I dey sing this song
But which day dem go hear my voice
I know say nah me must to carry my cross
Cos no one go wan help by force
I trust no man but believe in God
So all my problems go fit to solve
It won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je kin shey esin
Make I make am make I get money aya
I know it won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je kin shey esin
Make I make am make I get money
Aya aya aah
It won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je kin shey esin
Make I make am make I get money aya aya aah
It won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je ki shey esin
Make I make an make I get money Aya aya aaah
Them say this life nah turn by turn
Wetin con sup my own don dey long
E don dey tey wey I dey sing this song
But which day dem go hear my voice
I know say nah me must to carry my cross
Cos no one go wan help by force
I trust no man but believe in God
So all my problems go fit to solve
It won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God ma je kin shey esin
Make I make am make I get money aya
I know it won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jo ma je kin shey esin
Make I make an make I get money aya aya aaaah
I was so small, when I discover myself
I must to make am and I told myself
Mo kun le mo ba elada mi soro
No be for open place nah for koro
Cos I was determined for success
Mi o raye nonsense
Tori omo ope mi na fe finesse
Mummy say make I trust the process
Everything go make sense as an hustler trust the process
Niggas snitch, girlfriend do anyhow
I chop breakfast you can ask Vanessa
She tell me say I just dey vex her
Say wetin I dey do my mate dey drive venza
I know say nah me must to carry my cross
Cos no one go wan help by force
I trust no man but believe in God
So all my problems go fit to solve
It won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je kin shey esin
Make I make am, make I get money aya
I know it won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je kin shey esin
Make I make an make I get money aya aya aah
Dem say this life nah turn by turn
Wetin con sup my own don dey long
E don dey tey wey I dey sing this song
But which day dem go hear my voice
I know say nah me must to carry my cross
Cos no one go wan help by force
I trust no man but believe in God
So all my problems go fit to solve
It won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je kin shey esin
Make I make am make I get money aya
I know it won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je kin shey esin
Make I make am make I get money
Aya aya aah
It won't end like this
I don dey face my fears since seventeen
Dear God jhoor ma je kin shey esin
Make I make am make I get money aya aya aah
Credits
Writer(s): Agbaje Feranmi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.