Issokay

I say you say its okay
Enough is enough issokay
Breaking the hold issokay
Ladi dadi da dadi ok

I say you say its okay
Enough is enough issokay
Breaking the hold issokay
Ladi dadi da dadi ok

Shebi shebi
Dem com to kpai me
Dem want to bury
Ladi dadi da dadi ok

Shebi shebi
Dem com to kpai me
Dem want to bury
Ladi dadi da dadi ok

Den go scatter

Ladi dadi da dadi ok

Why dem go dey talk say man no go live again
Shebi dem talk say man no go breathe again
Why dem go dey wan play me still delete my game
Why den dey wan wipe me try erase my name
Oya na
1 day 1 day local man go wake
Oya na
Bambi Allah go dey do give away
Oya na
Jehova dey me self go see again
Oya na
Wen bucket dry e go send d rain

Johnny wey give up nai loose oya fast ur belt
Ahead ahead dey matcham go oya straight ur head
Soldier go soldier come nobody relent
Last last in d end shey na God we get

Alpha and Og(Omega) from starting to end
Him prepareth table and me i go spread
Front of all of dem wen de disguise as friend
We go wake for morning we no go kpai for bed

Shebi shebi
Dem com to kpai me
Dem want to bury
Ladi dadi da dadi ok

Shebi shebi
Dem com to kpai me
Dem want to bury
Ladi dadi da dadi ok

Den go scatter

Ladi dadi da dadi ok

I say you say its okay
Enough is enough issokay
Breaking the hold issokay
Ladi dadi da dadi ok

I say you say its okay
Enough is enough issokay
Breaking the hold issokay
Ladi dadi da dadi ok



Credits
Writer(s): Doye Seikegba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link