Money Matter

Money matter! Money Matter!

Funmi owo
Nyem ego

Charger charger yeye!

If you no get money oo! Hei!
Nobody go love you! at all!
Nobody go send you! chacha!
Everybody go fashi you! give them!

If you come get money oo
Dem go love you uh
Them man go Dey send you uh! them man go Dey send you!
Them girls go Dey bobo you

Owo ni koko
Na im be koko
Owo ni koko
If you lose guard you go jogodo! I don jogodo!

Owo ni koko yeyi
Na im be koko oh nana na
Owo ni koko
Abobi lose guard you go kpologo! Hei

Baba Biko oya wire my aza! Funmi owo! Nyem ego!

Odogwu biko oya open my chapter! open open baba Biko open!

Alobam Biko oya reason my matter
Yeye na! money matter na the sure matter

Odogwu Biko oya open my chapter
Abeg open my chapter ooo no no

1st verse
Money matter na problem oo
Iyeoo na the problem oo
Money matter na problem oo
Uh uh na the problem oo

I tell you make you look for money you leave money chase Amaka
Amaka disappoint you
You don dey waka like say you know know the matter

I tell you make you look for money you leave money chase Amaka
Amaka disappoint you
You don dey waka like say you know know the matter

I go do anything I go do wey go make me get money oo

I go call on baba God cos na him be my companion

Oloribruku back to sender
If you love me say nakupenda
No be money e no Dey my agenda!

Me I wan flex! I wan ball! I wan high no be joke oo!

If you no get money oo! Hei
Nobody go love you! at all!
Nobody go send you! chacha!
Everybody go fashi you! give them!

If you come get money oo
Dem go love you uh
Them man go Dey send you uh!
Them man go Dey send you!
Them girls go Dey bobo you

Owo ni koko
Na im be koko
Owo ni koko
If you lose guard you go jogodo!
I don jogodo!

Owo ni koko yeyi
Na im be koko oh nana na
Owo ni koko
Abobi lose guard you go kpologo! Hei

Baba Biko oya wire my aza!
Funmi owo! Nyem ego!

Odogwu biko oya open my chapter!
Open open baba Biko open!

Alobam Biko oya reason my matter
Yeye na money matter na the sure matter!

Odogwu Biko oya open my chapter
Abeg open my chapter ooo no no!

Same thing same thing wey Dey happen everyday

You go Dey for hood Dey hustle Dey hustle everyday

One day one day your waka go pay

You go forget say hood na where your men Dey

My brother fear who never collect oo

Boys for the street all of the vex oo

Abobi make you no settle for less uhh ooo oyeye ye ehh

Outro

My brother fear who never collect oo

Abobi make you no settle for less oo uhh oyeye ye ehh
My brother fear who never collect oo

Abobi make you no settle for less oo uhh oyeye ye ehh



Credits
Writer(s): Charger2dworld, Odokwu Stanley Nkemjika, Stanley Nkemjika Odokwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link