Blessings
Yea yea yea yea
La la eh
Woh woh woh
Thankful for my life for the blessings
Thankful for my life for the lessons
Everyday of my life I see blessings
Everyday of my life I see lessons
What my eyes don see o
I'm working from Monday to Sunday oh
They never know I go stand up tall
I get through it and I stand up tall oh yea
What my eyes don see o
I'm working from Monday to Sunday oh
They never know I go stand up tall
I get through it and I stand up tall oh yea
Tell me tell me tell me tell me formula
Gbedu plenty for bag wey go, wey go popular
Shey una dey see the melody wey they circular
They never know I'm gonna give them on a regular
They say na young boy, young boy wey no get stamina
But my music e they give them, give them stamina
Shey una dey see the melody wey dey circular
Everybody for my yard now con dey fear me now
Thankful for my life for the blessings
Thankful for my life for the lessons
Eveyday of my life I see blessings
Everyday of my life I see lessons
Wetin my eyes don see o
I'm working from monday to sunday o
They never know I go stand up tall
I get through it and I stand up tall oh yea
Wetin my eyes don see o
I'm working from Monday to Sunday o
They never know I go stand up tall
I get through it and I stand up tall oh yea
Make una dey free me now
I be bad boy i know so then free me now
Why you con dey treat me like say I be criminal
You talk my matter like say I be cinema
Free me now
Calm down take it easy make you listen now
No dey do gra gra smoke your blunt and reason now
All my lovers them dey feel die no be minimal
And all my people wey dey try to talk about my music now
E just dey sweet me the love wey you dey show me now
I swear for life I'm gonna love you
Till the end say we dey together

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.