Believers Anthem

Belivers on big-drips (Bob Huzler)

If I check my life na based on believe o
Wetin u sow u go reap (reap o)
Steady on my grind I dey sing oh (sing oh oh)
Dey wan pul me down on god I resist o
Pull up in my zone I defeat o
Pray for ur turn u will receive o (ehhh)

Believe believe believe (balance me eh)
Anything u pray u must receive (u must receive e)
On God we came we saw
Our life is a bliss yes it's a bliss (e yeah ahh)
God did god did god did
Enemies dey try to delete
I win win I win
Oluwa no gree make them succeed

Opposition dem shake me I gallant (dem shake me I gallant)
Motherfucker tryna disturb my balance (tryna disturb my balance)
Dreams of Bugatti-veyron in my palace
Based on believe am making it no doubt (am making it no doubt)
Check my way back in primary
Many nigas dripping from my clothing gallery
Devil chasing kitikiti oluwa cover me
Based on believe is now a reality
Opposition shake me I gallant (dem shake me I gallant)
Motherfucker tryna disturb my balance (tryna disturb my balance o)
Dreams of Bugatti-veyron in my palace
Based on believe am making it no doubts

Check my ways back in primary
Many nigas dripping from my clothing gallery
Devil chasing kitikiti oluwa cover me
Based on believe is now a reality

Belive believe believe
Anything u pray u must receive (u must receive e)
On God we came we saw
Our life is a bliss yes it's a bliss (e yee ah ah)
God did God did God did
Enemies dem try to delete
I win I win I win
Oluwa no gree make them succeed

Oluwa no gree (oluwa no gree)
Oluwa no gree (oluwa no gre-eh)
Oluwa no gree
Oluwa no gree (oluwa no gree)
Oluwa no gree-eh eh



Credits
Writer(s): Ferdinand Ezema
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link