Saful Saful

(Drop your body and vibe)
(Drop your body and vibe)
(Drop your body and vibe)

Saful Saful
Saful Saful
Saful Saful
Saful Saful
Take it easy
Baby girl you don't want me
But when u hold my heart
Duya ol am saful saful

Saful Saful
Saful Saful
Saful Saful
Saful Saful
Take it easy
Baby girl you don't want me
But when u hold my heart
Duya ol am saful saful

E nor want mi
E tɛl mi say e nor want bɔyfrɛn
Ah bell am te
E tɛl mi say e nɔ want prɔblɛm
I do not mind
But dis bebi ya nor dae lisin
Wi get am nais
But e get sɔm commitment issues
Issues
Issues
I need tissues to
Wipe my tears away
If you tell me to
I will do right away
I just wanna let you to know
My love is here to stay
I will never let you go
So baby do am saful

Saful Saful
Saful Saful
Saful Saful
Saful Saful
Take it easy
Baby girl you don't want me
But when u hold my heart
Duya ol am saful saful

Saful Saful
Saful Saful
Saful Saful
Saful Saful
Take it easy
Baby girl you don't want me
But when u hold my heart

A don know naw if a fala yu a go krayse
But I can't help it, I guess I'm stuck in my ways
Titi yu fayn a lek yu front a lek yu wes
Bɔt yu na denjarus pikin yu nor dae frayd

A nɔ wan yu fɔ padi
Bebi nɔ kam nia mi
All yu bad trik a sabi
All yu bad trik a

A nɔ wan yu fɔ padi
Bebi nɔ kam nia mi
All yu bad trik a sabi
All yu bad trik a sabi
So baby do am Saful

Saful Saful
Saful Saful
Saful Saful
Saful Saful
Take it easy
Baby girl you don't want me
But when u hold my heart
Duya ol am saful saful



Credits
Writer(s): Justice Anis Rahall
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link