Zero Apologies
I be your brother but I no be Jesus
Tell God make he come relieve us
For my country make them stop killing us
Even the rich be oppressing the poor
Ye ye oh
Go down on your knees and pray no dey shepe
Aye o ran anybody,no dey shake o
Kilon so 2x are they okay (are they okay)
Yh yh
Pararan
Make I blow my trumpet o
Pararan
Wo ma je, wo ma fo tan
Pararan
Mo ma gbe wan trabaye
Pararanrararan
I do what I have to do
For those asking you're not on my trips
Brother I say it is what it is
Blow trees, we just tryna find some peace
Zero Apologies
Forgive me if I step on your feet
But if you no shift I fit comot your teeth
The hustle don hard so no time for your shit
Make I no fall
Na why I no give up on the grind
I no go chop
If I dey sleep for night
If you no bomb
Things no hard for your side
So no judge me oh brother (omo ope oh)
Steady on the highway pelu loud
Japa Japa for police
Won le won le, won le ba
Won wa won wa, won le ri
Gbe won trabaye...
Every night I've been grinding,no sleeping
I'm new to the game,steady bombing no rushing
One year no be beans so my gee share update o
O de jamisi
Eh o dey jamisi
Trabaye eh eh eh...
Emi lomo tan so 2X
Emi le ma r, le ma ri, lema fo gan
Emi lomo tan so 2X
Emi le ma ri, le ma fe ya photo
Cause I dey para now
Nothing go fit kill my vine
Emi gangan dagbana
Say moti shagbana
Tell God make he come relieve us
For my country make them stop killing us
Even the rich be oppressing the poor
Ye ye oh
Go down on your knees and pray no dey shepe
Aye o ran anybody,no dey shake o
Kilon so 2x are they okay (are they okay)
Yh yh
Pararan
Make I blow my trumpet o
Pararan
Wo ma je, wo ma fo tan
Pararan
Mo ma gbe wan trabaye
Pararanrararan
I do what I have to do
For those asking you're not on my trips
Brother I say it is what it is
Blow trees, we just tryna find some peace
Zero Apologies
Forgive me if I step on your feet
But if you no shift I fit comot your teeth
The hustle don hard so no time for your shit
Make I no fall
Na why I no give up on the grind
I no go chop
If I dey sleep for night
If you no bomb
Things no hard for your side
So no judge me oh brother (omo ope oh)
Steady on the highway pelu loud
Japa Japa for police
Won le won le, won le ba
Won wa won wa, won le ri
Gbe won trabaye...
Every night I've been grinding,no sleeping
I'm new to the game,steady bombing no rushing
One year no be beans so my gee share update o
O de jamisi
Eh o dey jamisi
Trabaye eh eh eh...
Emi lomo tan so 2X
Emi le ma r, le ma ri, lema fo gan
Emi lomo tan so 2X
Emi le ma ri, le ma fe ya photo
Cause I dey para now
Nothing go fit kill my vine
Emi gangan dagbana
Say moti shagbana
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.