Life

Le-le-le, le, uh-yeah
(Yebo, yebo)
Oh-ah, ayy, ayy-ayy
Mm-mm, mm-mm, mm

Life, many people self don try
Workin' everyday and night
But, them want make I dey one place
L'oju kan na, make I no rise
But, l'ola Oluwa, no way
L'oke-l'oke, l'oke (l'oke-l'oke, l'oke)
Baba, make your blessings show face (make your blessings show face)

Olohun j'eda lo
'Cause many things don sup
Dem wanna see me fall
Dem no fit see my downfall, rara oh
Orin mi l'on ko (orin mi l'on ko)
Now, dem dey love us
No one dey, I get baba God
And, with Jehovah, I stand strong

You sabi me, you sabi me die
So many people, many haters
Sayin' things about you later
Dem try me but, I no loose guard
Oh, won ni, won ni "won wa mi" (won ni "won wa mi")
I'm steady makin' moves and workin'
No more bad energy around me
Why dem be hatin' me, allow me, yeah

Life (oh-oh), many people self don try (oh-oh)
Workin' everyday and night (oh-oh)
But, them want make I dey one place
L'oju kan na, make I no rise (make I no rise)
L'ola Oluwa, no way
L'oke-l'oke, l'oke
Baba, make your blessings show face (blessings show face, oh-oh)

Olohun j'eda lo
'Cause many things don sup
Dem wanna see me fall
Dem no fit see my downfall, rara oh
Orin mi l'on ko (orin mi l'on ko)
Now, dem dey love us
No one dey, I get baba God
And, with Jehovah, I stand strong (with Jehovah, I stand strong)

Mm, Olohun j'eda lo
'Cause many things don sup
Dem wanna see me fall
Dem no fit see my downfall, rara oh
Orin mi l'on ko (orin mi l'on ko)
(No one dey, I get baba God)
(Olumix on th Mix)
(Yebo, yebo)



Credits
Writer(s): T. Dollar
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link