Okada

I know say i no be fool
When you move i just don't know what to do
My friends say make i pray cause this one nah juju
It don tey since small girl don play me like mumu
I no fit act like say i be Ramsey Noah
We could kick it like i be JJ Okocha
Just a fine brown girl she say she from Ikeja
The way she got my back like say i Dey ride okada

Baby mi can't you see
We're meant to be
This is not fantasy
Getting along like do re me
Counting our days like 123
Busting my brain like jagbajantis
Making no sense like mathematics
Wetin you want o
She no be bird Tolotolo
I'll get you double
Fill up your bag your Ghana must go
It ain't no trouble
You be top 5 like Ini Edo
This why i hustle
Oga for side my Sisiako

I know say i no be fool
When you move i just don't know what to do
My friends say make i pray cause this one nah juju
It don tey since small girl don play me like mumu
I no fit act like say i be Ramsey Noah
We could kick it like i be JJ Okocha
Just a fine brown girl she say she from Ikeja
The way she got my back like say i Dey ride okada

Baby mi can't you see
We're meant to be
This is not fantasy
Kissing you
And you kissing me
We're meant to be
This is not fantasy

Credits
Writer(s): Ogtega
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link