Soft Work

Anything wey you want I go do for you
Anything wey you want I get for you
Anything wey you want I go do for you
Anything wey you want I get for you

I go take you round the world
I go take you right by me
I go take you ride with me
Baby girl dey with me

Baby girl come punatumese
Baby girl come punatumese
Baby girl come punatumese
Baby girl come punatumese
Baby girl come punatumese
Baby girl come punatumese
Baby girl come punatumese
Baby girl come punatumese

Soft work
Soft work
Baby come down
Make we come talk
Me I get floss to dey run work
But you con form now you dey form porsche

Soft work
Baby soft work
This your baca dey make man no to wan talk
Now to con chop who dey form porsche
Now see me sef I no fit to con work

Soft work
Soft work
Baby come down
Make we con talk
Me I get floss to dey run work
But to come work you dey form porsche

Soft work
Soft work
Baby come down
Make we con talk
Me I get floss to dey run work
But you con work now you dey form porsche

We're talking body holding, body motion
You like the way I move my waist
The way your body on me, you control me
Ukada kuti ndipenge

I pree, how you be, you AG
See what you need, it's a me
Cause I know
I like your face, what's your name, where you from
Let's get away, hold my waist, in the dark

Punatumese, Punatume
Punatumese ero
Baby come punatunmese Punatume punatumese ero

I hit up your phone
Then you what the biz is
Yeah you know, you my hit list
I care, as long as you know I'm there
As long as you know I'm

Soft work
Soft work
Baby come down
Make we con talk
Me I get floss to dey run work
But you con turn now to dey form Porsche

Soft work
Baby soft work
This your baca dey make man no to wan talk
Now to con chop who dey form Porsche
Now see me sef I no fit to con work



Credits
Writer(s): Olajomiloju Alabi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link