One for me

Omotena give me your loving
(Loving)
This e your love get e something
(Something arh ah)
Love wey dey sweetie my body
Me I just want make we party
Anything you want i will buy it
This e your waist na crime seen
(Crime seen)
Wetin dey my head na your body
(Body)
Oya bend it low make you wine it

Now i have found the one for me
(One for me baby arh ah arh ha)
Na she dey give me everything
(My everything you know you know you are my everything)
Na she i want to Colombi
(Colombi i)
Your love dey give me energy
Say you are the one for me
Found the one for me
(One for me baby arh ah arh ah)
Na she dey give me everything
(My everything you know you know you are my everything)
Na she i want to colombi
(Colombi i)
Your love dey give me energy
Say you are the one for me

Omotena give me your loving
This e your love get e something
(Something yea arh ah)
Love wey dey sweetie my body
(Body)
Me i just want make we party
(Party yea arh ah)
Anything you want i will buy it o
This e your waist na crime seen o
Wetin dey my mind na your body o
Oya bend it low make you wine it

Now i have found the one for me
(One for me baby arh ah arh ah)
Na she dey give me everything
(My everything you know you know you are my everything)
Na she i want to Colombi
(Colombi i)
Your love dey give me energy
Say you are the one for me

Your whining na different
You know say na you be my princess
(Na you arh ah arh)
You know say na you me i prefer
(Prefer er eh er)
If you call on me i will be there
(Be there)
For your love i go repent
Me i love you no be pretense
Look into my eyes i dey sincere
(Yea)
This e your love make me confess
(Yea)

Now i have found the one for me
(One for me baby arh ah arh ah)
Na she dey give me everything
(My everything you know you know you are my everything)
Na she i want to colombi
(Colombi i)
Your love dey give me energy
Say you are the one for me

Found the one for me
Na she dey give me everything
Na she i want to colombi
Your love dey give me energy
Say you are the one for me

One for me
(One for me baby arh ah arh ah)
Everything
(My everything you know you know you are my everything)
Colombi
(Wan colombi i)
One for me

Yea yea



Credits
Writer(s): Emmanuel Izuchukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link