Ghetto Religion
This na my story na my song
If you know the lyrics
Why don't you sing along
Leggo
Ghetto na one part of my religion
Na the only thing wey my eyes dey see
Nobody go fit stop the vision
Ghetto is a part of me
I remember those days when I dey chop bread and bama for breakfast for lunch and for dinner
I remember back then all I ever wanted be was a professional soccer player
Dalm it seems like yesterday
E pain me gan when snow tell me say radio passed away
Music hustle fit make you fade away
But as long there's a will there will always be a way
Things change things ain't the same
God abeg if my music no sell na wetin I gain
Woni eyin rappers tin yo idi seyin nitori fame
You chase clout I chase dreams we are not the same
I dey sing I dey rap
Na for real no be cap
Am a winner oluwa dariji ese mi I know am a sinner sinner
Footballer turn singer
See am a genius
This is my Story (go ahead and tell it)
This na my song o (sing it)
Everything that I went through
Only built up the best in me (preach)
This is my story
This na my song o
Na my story na my song o
I go sing am till the whole world go hear am o
Eh eh eh
Ghetto na one part of my religion
Na the only thing wey my eyes dey see
(This na my story na my song)
Nobody go fit stop the vision
Ghetto is a part of me
Another day another struggle
Ninu ghetto one minute one trouble
Mi o foh oluwa loni glory
Elemi lo ma last here is my ghetto story
Magic records
Yeh eh eh eh eh
The ghetto is a part of me
If you know the lyrics
Why don't you sing along
Leggo
Ghetto na one part of my religion
Na the only thing wey my eyes dey see
Nobody go fit stop the vision
Ghetto is a part of me
I remember those days when I dey chop bread and bama for breakfast for lunch and for dinner
I remember back then all I ever wanted be was a professional soccer player
Dalm it seems like yesterday
E pain me gan when snow tell me say radio passed away
Music hustle fit make you fade away
But as long there's a will there will always be a way
Things change things ain't the same
God abeg if my music no sell na wetin I gain
Woni eyin rappers tin yo idi seyin nitori fame
You chase clout I chase dreams we are not the same
I dey sing I dey rap
Na for real no be cap
Am a winner oluwa dariji ese mi I know am a sinner sinner
Footballer turn singer
See am a genius
This is my Story (go ahead and tell it)
This na my song o (sing it)
Everything that I went through
Only built up the best in me (preach)
This is my story
This na my song o
Na my story na my song o
I go sing am till the whole world go hear am o
Eh eh eh
Ghetto na one part of my religion
Na the only thing wey my eyes dey see
(This na my story na my song)
Nobody go fit stop the vision
Ghetto is a part of me
Another day another struggle
Ninu ghetto one minute one trouble
Mi o foh oluwa loni glory
Elemi lo ma last here is my ghetto story
Magic records
Yeh eh eh eh eh
The ghetto is a part of me
Credits
Writer(s): Emiko Obodoruku
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.