WeLL
Hello Nigerians
Uuuh
Saaaaa
Yea
I think I'm getting better everyday
I think I'm getting better everyday
I know I'm getting better everyday
I prayed to God and then he made a way
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Who dey put mouth for my business
Who dey try to look into my pot
I dey feel your vibes from a distance
Abeg wait no come kill my buzz
Nigeria jaga jaga
Everything scatter scatter
Nine hundred to one dollar
Awon ton wani diaspora
Won fe pada to this nonsense
It's bullshit
How we're living
Mama said look alive boy
Use your head and say that
It is well o
Even in the well o
It is well o
Even in the well o
Market still dey sell
And the pocket still dey swell o
Omo we dey make our own heaven here in hell o
Every morning when I wake up I go juba I go tush I go gbe body
It's not by power or by might
It's by the spirit so I trust nobody
I ain't got a gun or bible under my pillow
I just put an extra eye
On all of mine
All the time
Nigeria jaga jaga
Everything scatter scatter
Nine hundred to one dollar
Awon ton wani diaspora
Won fe pada to this nonsense
It's bullshit
How we're living
Mama said look alive boy
Use your head and say that
It is well o
Even in the well o
It is well o
Even in the well o
Market still dey sell
And the pocket still dey swell o
Omo we dey make our own heaven here in hell o
It is well o
Even in the well o
It is well o
Even in the well o
Market still dey sell
And the pocket still dey swell o
Omo we dey make our own heaven here in hell o
It is well o
Even in the well o
It is well o
Even in the well o
Market still dey sell
And the pocket still dey swell o
Omo we dey make our own heaven here in hell o
All mi wan fi say is that
Dem nuh really care about us
All mi wan fi say is that
Dem nuh really care about us
Dem nuh really
Dem nuh really
Dem nuh really
Dem nuh really care
No
Saaaaa
Uuuh
Saaaaa
Yea
I think I'm getting better everyday
I think I'm getting better everyday
I know I'm getting better everyday
I prayed to God and then he made a way
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Inspiritus heminus amen
Who dey put mouth for my business
Who dey try to look into my pot
I dey feel your vibes from a distance
Abeg wait no come kill my buzz
Nigeria jaga jaga
Everything scatter scatter
Nine hundred to one dollar
Awon ton wani diaspora
Won fe pada to this nonsense
It's bullshit
How we're living
Mama said look alive boy
Use your head and say that
It is well o
Even in the well o
It is well o
Even in the well o
Market still dey sell
And the pocket still dey swell o
Omo we dey make our own heaven here in hell o
Every morning when I wake up I go juba I go tush I go gbe body
It's not by power or by might
It's by the spirit so I trust nobody
I ain't got a gun or bible under my pillow
I just put an extra eye
On all of mine
All the time
Nigeria jaga jaga
Everything scatter scatter
Nine hundred to one dollar
Awon ton wani diaspora
Won fe pada to this nonsense
It's bullshit
How we're living
Mama said look alive boy
Use your head and say that
It is well o
Even in the well o
It is well o
Even in the well o
Market still dey sell
And the pocket still dey swell o
Omo we dey make our own heaven here in hell o
It is well o
Even in the well o
It is well o
Even in the well o
Market still dey sell
And the pocket still dey swell o
Omo we dey make our own heaven here in hell o
It is well o
Even in the well o
It is well o
Even in the well o
Market still dey sell
And the pocket still dey swell o
Omo we dey make our own heaven here in hell o
All mi wan fi say is that
Dem nuh really care about us
All mi wan fi say is that
Dem nuh really care about us
Dem nuh really
Dem nuh really
Dem nuh really
Dem nuh really care
No
Saaaaa
Credits
Writer(s): Martin Okunola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.