Our Father

Banger

Aaaaeya ahaaaaa ahaa ah
Lil emne

So many things wey dey bother me
Mama nbe nile and I want show love
Even my sister don dey call me
She say bro how e be make I paste

Na why this kind thing con dey happen
People wey I love dey betray me
Niggas wey no reach me dey win big
Awon ti mo fi okan tan won tun le mi ahaaaaan haann

Won le won le won oleba
Won wami wami won oleri
Omo ope ti gbera no delay eh

Unn ayee aahaaa

Ya ya
I have to cool down my temper
Ki aye ma fi mi she etepa
That's the reason why me japa ahaaa

Our father
Who hearted in heaven
Shebi na you say make we call you
If we never get to the level

Uuuuuuuuuunnnn
Our father
Who hearted in heaven
Oju omope ti ri many
Watin I gain if I no make this money oooiyaaaayi

I don dey play the game lati twenty twenty fa
No big bag alaye just dey relate
My head dey hot omope ngbona gidigan
Make no nigga enter my lane

I don dey play the game lati twenty twenty fa
No big bag alaye just dey relate
My head dey hot omope nbinu gidigan
Make no nigga enter my way

I say ogologomma ogologomma
Baba i call you ogologomma ogologomma iyeeeeeee
I say light up my hustle
Light up my hustle oluwaooo

Shower your blessings
Shower your blessings on the boy ooo
Otipe wey me don dey run this race
No big bag alaye lon relate
The thing self no con dey worry me again ki omo ope sha ti ri batishe

Mofe wa benz mofe wa rolce Royce
Oluwa help the boy make I no go fuck up
Enemies por but me I no go give up
Won fe gbe mi subu but me I no go fall oo

Our father
Who hearted in heaven
Shebi na you say make we call you
If we never get to the level

Uuuuuuuuuunnnn
Our father
Who hearted in heaven
Oju omope ti ri many
Watin I gain if I no make this money oooiyaaaayi



Credits
Writer(s): Mujeeb Saka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link