Free dem
According to Nigeria
National bureau of statistics
In collaboration with world bank reports
That four in ten Nigerians
Live below national the poverty line
Many Nigerians lack education
And access to basic infrastructure
Such as electricity, safe drinking Water
And a good sanitation
Free the man
Free the men dem
I tell a bacon make e free up
De man dem
Lock up an innocent man
Give him sentence
Political men
Demma screw up men dem
Look through window outside
We be watching
Twelve come around
And the man dem are running
Nobody wants to get caught by the police
Me I never even make bread
For the whole week
And the government a do nothing
Popo for the area them shoot Person
Everybody gbes dem no look person
For Naija by yourself
You go learn lesson
Woah woah
The government a do nothing
Popo for the area them shoot Person
Everybody gbes dem no look person
For Naija by yourself
You go learn lesson
Woah woah
E dey pain me oo
E dey pain me oo
E dey pain me oo
For body and soul
E dey do me one kain
Like I take e kain kain
So many many odds dey against me
Because I'm living in a land of no safety
Me government and the police against me
And better water no dey
Money no dey
Not even what to cook and chop
And no kele dey to shoot my shot
Because if money no dey
She no go dey
Kele go run away
And the government a do nothing
Popo for the area them shoot Person
Everybody gbes dem no look person
For Naija by yourself
You go learn lesson
Woah woah
The government a do nothing
Popo for the area them shoot Person
Everybody gbes dem no look person
For Naija by yourself
You go learn lesson
Woah woah
E dey pain me oo
Go carry your children
Make them go do rally for you
Make them go door to door
Do rally for you
The way we do
Governor,
Para fire, fire
Before Gold, go turn to gold
E must pass through fire
We pass through fire
To come out as monsters
We are the
Monsters you made
National bureau of statistics
In collaboration with world bank reports
That four in ten Nigerians
Live below national the poverty line
Many Nigerians lack education
And access to basic infrastructure
Such as electricity, safe drinking Water
And a good sanitation
Free the man
Free the men dem
I tell a bacon make e free up
De man dem
Lock up an innocent man
Give him sentence
Political men
Demma screw up men dem
Look through window outside
We be watching
Twelve come around
And the man dem are running
Nobody wants to get caught by the police
Me I never even make bread
For the whole week
And the government a do nothing
Popo for the area them shoot Person
Everybody gbes dem no look person
For Naija by yourself
You go learn lesson
Woah woah
The government a do nothing
Popo for the area them shoot Person
Everybody gbes dem no look person
For Naija by yourself
You go learn lesson
Woah woah
E dey pain me oo
E dey pain me oo
E dey pain me oo
For body and soul
E dey do me one kain
Like I take e kain kain
So many many odds dey against me
Because I'm living in a land of no safety
Me government and the police against me
And better water no dey
Money no dey
Not even what to cook and chop
And no kele dey to shoot my shot
Because if money no dey
She no go dey
Kele go run away
And the government a do nothing
Popo for the area them shoot Person
Everybody gbes dem no look person
For Naija by yourself
You go learn lesson
Woah woah
The government a do nothing
Popo for the area them shoot Person
Everybody gbes dem no look person
For Naija by yourself
You go learn lesson
Woah woah
E dey pain me oo
Go carry your children
Make them go do rally for you
Make them go door to door
Do rally for you
The way we do
Governor,
Para fire, fire
Before Gold, go turn to gold
E must pass through fire
We pass through fire
To come out as monsters
We are the
Monsters you made
Credits
Writer(s): Divine Okivie
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.