Without You

Baby you are sweet sweet sweet like sugar
Smooth like butter
Baby I dey feel feel feel your charger
As you dey cause wahala
See the way you turn me on
See the way you fuck me up
You driving me driving me crazy uh
Driving me driving me crazy uh
See the way I dey beg you
Make you no turn me to mumu mumu mumu
Be like sey you dey use juju juju

I no fit eat o
I no fit sleep o
Without you
I no fit baff o
I no fit laugh o
Without you
I no dey joke o
I no dey lie o
I talk true
I no fit do o anything o without you

Chai!
I don see the kind of love wey dey burst my mind
Burst my mind
Burst my mind
I can't get over the fact that I call you mine
Call you mine
Call you mine

See the way you turn me on
See the way you fuck me up
You driving me driving me crazy uh
Driving me driving me crazy uh
See the way I dey beg you
Make you no turn me to mumu mumu mumu
Be like sey you dey use juju

I no fit eat o
I no fit sleep o
Without you
I no fit baff o
I no fit laugh o
Without you
I no dey joke o
I no dey lie o
I talk true
I no fit do o anything o without you

I no fit eat o
I no fit sleep o
Without you
I no fit baff o
I no fit laugh o
Without you
I no dey joke o
I no dey lie o
I talk true
I no fit do o anything o without you

You're my everything
You're my everything
You're my everything
Cause I call you mine
My favourite thing



Credits
Writer(s): Olutoyosi Adeneye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link