Runaway

Kulubewe

Ife mi n be lajo, Ife mi wa lona
Ife mi n be lajo, Ife mi wa lona

Man, I've been married to the pain
Plenty people come, and plenty People go just the same
All them pretend, all them fake
So me I put my guard up and don't Lose faith
'Cause badman dem want to hold me Down For long
Me I just cook my rhymes and make My Song
Music spiritual, 'cause I got different Jazz and Different juju
Always intentional, me no fit waste My time
Me no fit slogodo shey you know

Ife mi n be lajo, Ife mi wa lona
Ife mi n be lajo, Ife mi wa lona

So baby, won't you be my
Runaway lover
Ife mi Ife mi oh oh oh
So baby, won't you be my
Runaway lover

Runaway lover yeah
Runaway lover yeah

So baby see wetin I write
For verse one
Mmm be the reason why I no dey Trust nobody
You know
So baby all the hate and all the malice
The residue of pain and all it carries
The many lonely days
Dem be like yesterday
Me no fit think say man fit fall for Anybody
The motherfucking blame
Put it on me
Make me feel the pain
And make my eyes see
Many, many things
Me never gon' resist
Ride that thing
Make I pay for dem sins
The motherfucking blame
Put it on me
Make me feel the pain
And make my eyes see
Many, many things
Me never gon' resist
Ride that thing
Make I pay for dem sins

Ife mi n be lajo, Ife mi wa lona
Ife mi n be lajo, Ife mi wa lona

So baby, won't you be my
Runaway lover
Ife mi Ife mi oh oh oh
So baby, won't you be my
Runaway lover

Runaway lover yeah
Runaway lover yeah
Runaway lover yeah



Credits
Writer(s): Daniel Olatoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link