4DeHustle

Yi yi yi yi yi yi
Wo wo wo wo wooo wo
Straight To The Top ye ye

One puff for the hustle
Two puff for the hustle yeah
Billion dollar grind for the hustle
No sleep on the hustle yeah
If I no fit make the cheddar rain yawa go dey
If I no make the girl dem craze yawa go dey
Make money make money
Billion dollar grind so me haffi work on it
The hustle no be bitch e never dey snitch on me switch on me
Last minute e go click for me yea
Make money make money
Billion dollar dream so me haffi work on it
Money no be bitch e never dey snitch on me switch on me

Ebe hustle wey we know
So we no dey sleep o
Addicted to the grind
One day we sef go blow
Ebe hustle wey we know wowo wowo
We no dey sleep o
Addicted to the grind
One day we sef go blow, one day one day

Billion dollar come locate me come fall on me ye yeah
Billion dollar come locate me come rain on me ye yeah
Billion dollar come locate me come fall on me ye yeah
Billion dollar come locate me

Adey believe in the hustle
Adey believe in the grind
Anything I ask must come to pass
Anything I touch must multiply
Bless my hustle and sanctify
So that your name I go magnify ahhh e aahhh
Na misi aboa sika nti na y3br3 yeah yeah yeah

Make money make money
Billion dollar grind so me haffi work on it
The hustle no be bitch e never dey snitch on me switch on me
Last minute e go click for me yea
Make money make money
Billion dollar dream so me haffi work on it
Money no be bitch e never dey snitch on me switch on me

Ebe hustle wey we know
So we no dey sleep o
Addicted to the grind
One day we sef go blow
Ebe hustle wey we know wowo wowo
We no dey sleep o
Addicted to the grind
One day we sef go blow, one day one day

Billion dollar come locate me come fall on me ye yeah
Billion dollar come locate me come rain on me ye yeah
Billion dollar come locate me come fall on me ye yeah
Billion dollar come locate me



Credits
Writer(s): Elvis Marfo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link