Para (feat. Odumodublvck)

Yeah man
It's a bloody vibe bruh, you know what I'm saying, huh-huh, uh-huh
Them-them-them-them say na Odumodu be the running mate of Pete Obi
(Gun! Let's Go)

All my people dey para
We no like wahala
But if you bring the fight
We go bring the war
All them dey talk na shite
'Cause them no get the power
Them no get the might, them no get the might

All my people dey para
We no like wahala
But if you bring the fight (yeah)
We go bring the war (ou)
All them dey talk na shite (Odumodublvck)
'Cause them no get the power (ayy)
Them no get the might, them no get the might

Young Mussolini but I'm blacker than finidi (Don)
Turn semo finish, na my work, I get akpobi (yes)
Para dey my body (ah)
Sweeter than egusi (prra)
Lick enemy blood from every one of them I prey
Fortify my gate
Make I feel irie
Olokpa dey show them say na ndiala dey reign

Them say na Odumodu be the running mate of Pete Obi
Kid MARLEY tell them, "Can my labour be in vain?" (Never)
Even under rain we go fuck up APC, PDP
Niggas carry kala with better PVC (fact)
Everybody dey kitikiti, run

Diokpa dey pull up with hin crew, (oya) jump
Be like holocaust (eh)
See wetin I cause (prra)
Naija kill my people back in Biafra they lost
I am coming for the law (yes)
Aiming for the clause (ah)
Fabrizio, here we go again na blood

All my people dey para (na their blood)
We no like wahala
But if you bring the fight
We go bring the war (come on)
All them dey talk na shite
'Cause them no get the power
Them no get the might, them no get the might (never)

All my people dey para
We no like wahala
But if you bring the fight
We go bring the war (come on)
All them dey talk na shite (uh-huh)
'Cause them no get the power
Them no get the might, them no get the might

When I been small them dey call me Waka Dugbe (call me Waka Dugbe)
When I dey come them dey dread me Lucky Dube (dread me Lucky Dube)
Omo na for super I dey buy my akube (buy my akube)
Omo I dey rock am like na shopping from UK (yes, yeah)
See this life na militant trap
Use your uche (bruh use your uche)
See Naija every man grab
Lagos to Dutse (Lagos to Dutse)
Me no get time for who says, "Who say Kunta Kinte?"
With my kindred, we steady grinding just to see bread (Just to see bread)

Omo see dey dede, dey jonse for ikebe
Abobi focus, they want to chop my ireke
And we dey para, we come in they shout, "Chineke!"
And I dey nack am, like say my name na Nweke
I no dey back out
Them fronting but it's too late ayy
No be today things
Been on this grind like since tay-tay
And we wan chop life, finish the food and lick plate ayy
No debate ayy, we run this shit while you skate ayy

All-all my people dey para
We no like wahala
But if you bring the fight
We go bring the war (come on)
All them dey talk na shite
'Cause them no get the power
Them no get the might, them no get the might (never)

All my people dey para
We no like wahala
But if you bring the fight
We go bring the war(Come on)
All them dey talk na shite
'Cause them no get the power
Them no get the might, them no get the might

Them say we dey do oversabi
But we be the people wey sabi
Cheffin' all day we no even need Maggi
Haters wanna poor sand, sand in my garri, abi?

Them say we dey do oversabi
But we be the people wey sabi
Cheffin' all day we no even need Maggi
Haters wanna poor sand, sand in my garri, abi?



Credits
Writer(s): Samuel Obi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link