Shalaye

Tell me wetin dey your mind
As I don kolo for the love wey you give
Steady dey my lane, million miles away
Away away you follow Alhaji go Sokoto
I carry baby wey dey give me knack
Wey dey give me joy, steady dey my grind
Hmm hmm

Shalaye fun mi, shalaye fun mi
Why you go Kano, shalaye fun mi
Hmm
Shalaye fun mi, shalaye fun mi
Why you go Kano, shalaye fun mi

All of them girls wey I carry for night
All of them woman wey dey follow me yarn
I been dey give them one by one
Give them the ginger two by two
You con follow Alhaji go
Telling me say na your Uncle oh
E ri aye bi, e ri aye bi
Hmm

Shalaye fun mi, shalaye fun mi
Why you go Kano, shalaye fun mi
Hmm
Shalaye fun mi, shalaye fun mi
Why you go Kano, shalaye fun mi

Tell me wetin dey your mind
As I don kolo for the love wey you give
Steady dey my lane, million miles away
Away away you follow Alhaji go Sokoto
I carry baby wey dey give me knack
Wey dey give me joy, steady dey my grind
Hmm hmm

Shalaye fun mi, shalaye fun mi
Why you go Kano, shalaye fun mi
Hmm
Shalaye fun mi, shalaye fun mi
Why you go Kano, shalaye fun mi

Hmm

Shalaye fun mi, shalaye fun mi
Why you go Kano, shalaye fun mi
Hmm
Shalaye fun mi, shalaye fun mi
Why you go Kano, shalaye fun mi



Credits
Writer(s): Muhammed Ajiferuke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link