Life

Ya Ya Ya yuh (cough)
Life no life no easy
Life no easy e ain't easy
Let's go Wizzyposh
Life no easy
If you think I dey lie go ask Mr eazi
Girls now come be like baby baby wizzy
They get boyfriend but still they need me
I need you too but my mama be the real thing
When I go broke Na only she I dey reason
Na just money everything go solve quick quick
Money money na em make I no dey dey fit sleep
How I go sleep when my mama Need to eat quick
How I go sleep when my mama Need to eat quick 3x

Papa God biko Kwanu reason me
By this age I don suppose to dey live big
My age mates all of dem dey show for TV
Show me love father make your blessings meet me
Long life make no evil people reach me
Good health and also I pray for riches
Shock some people make e be like say na film trick
If no be you no body else weight reach
Now for the country without money you're hidden
Na only people with the money dem dey bring In
You want the money you go ready to begin kill
Even the school now wey come be like say na big deal
To get work Now you really really need key
Money money na make I no Dey fit sleep
How i go sleep when my mama need to eat quick
How I go sleep when my mama Need to eat quick 3x



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link