Laptop (feat. Ranziz)

Laptop
Laptop
Me I know guys wey dey press laptop
Laptop
Laptop
Me I know guys wey dey press laptop
Them dey hustle
Government dey para
Them wan stop boys for the zanga
Collect their Dollar
Laptop
Laptop
Me I know guys wey dey press laptop
Laptop
Laptop
Me I know guys wey dey press laptop
Them dey hustle
Government dey para
Them wan stop boys for the zanga
Collect their Dollar

Them dey put all eyes on G's
But real life na them be the G
Snakes here they chop the money
Monkey sef dey flex the money
Omo which kind thing be this O
Be like sey yawa don gas O
Abeg spare me all the lies O
Yeah make I heard word bro
Woah O woah O woah O
They must know they must know they must know
This na live show
On your tele
If you no get then on your radio
One way or the other
You must know
You must know
I say you must know

Laptop
Laptop
Me I know guys wey dey press laptop
Laptop
Laptop
Me I know guys wey dey press laptop
Them dey hustle
Government dey para
Them wan stop boys for the zanga
Collect their Dollar
Laptop
Laptop
Me I know guys wey dey press laptop
Laptop
Laptop
Me I know guys wey dey press laptop
Them dey hustle
Government dey para
Them wan stop boys for the zanga
Collect their Dollar

Me and my Niggas on laptops
Stay awake all night I wanna be a landlord
Double up so I fit to pull up in a Phantom
Yo the life that we living is a fast one
I got two white heads on my iPhone
I got money on my mind I'm attacking
You ain't talking money then I don't like you
Na only when you get money them go hype you
So all of my boys dey work
And you know we don't play
Small cash out and then we go ball on Sunday
Been on my grind for long and now e don pay
People used to hate but now their mind don dey
Bobo no cap boys e dey para
Make sure you bill her if she be maga
Get the money one kpa two kpa
If you see Po Po brotherly japa



Credits
Writer(s): Roland Ugwueze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link